Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

When bro later finds out ehn ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

479,810 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von LOUISFIRE๐Ÿ’ฏ
LOUISFIRE๐Ÿ’ฏvor 1 Monat

Baba go they tell everybody now say akara Messi wish am happy birthday Messi wey nor sabi speak English๐Ÿ˜ฉ

Profilbild von Blessyon30
Blessyon30vor 1 Monat

When Messi get this kind Accent๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ God bless his Parents though! Lil man is excited ๐Ÿ˜‚ he canโ€™t wait for school to resume make he tell everybody ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dr. Signor๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง
Dr. Signor๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡งvor 1 Monat

Bro no even know the level of arrangement wey happen for that TV. When the truth finally land, the joy go still dey, but the shock go be another story entirely. Papa really said โ€œmy son must feel special today.โ€

Profilbild von ๅ‚แ—ชไน‡าœใ„ฉๅ‡ ใ„ฅไน‡ โ˜†
ๅ‚แ—ชไน‡าœใ„ฉๅ‡ ใ„ฅไน‡ โ˜†vor 1 Monat

Patrick no gree oo no forget to collect your ps5 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Paradang G. Gofwen
Paradang G. Gofwenvor 1 Monat

I'm 33 if my family members use Messi AI generated video to wish me happy birthday i swear i will choose to believe and even tell my friends Messi wish me happy birthday cause evidence dey.

Profilbild von Chinonso
Chinonsovor 1 Monat

Grounds for abandonment during their old age.

Profilbild von AGBA||CHEFWOOD NG ๐Ÿง‘โ€๐Ÿณ
AGBA||CHEFWOOD NG ๐Ÿง‘โ€๐Ÿณvor 1 Monat

Ommoooo money good ohhh you know how many millions the papa pay ?

Profilbild von Cody
Codyvor 1 Monat

He go argue for him school tomorrow say Messi video call am from TV ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von D-TRร•Y
D-TRร•Yvor 1 Monat

Nah wetin dey cause trust issues be this ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Ikorodu Towncrier ๐Ÿ—ฃ๐Ÿ“ฃ
Ikorodu Towncrier ๐Ÿ—ฃ๐Ÿ“ฃvor 1 Monat

Shey na 3yrs old the boy be ? Which kind baby baby vibe be this

Profilbild von mistarSam
mistarSamvor 1 Monat

Una use Messi Ai do video still shout Suuuiiii๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, person go still say Ronaldo is not the GOAT ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von AJAGZ
AJAGZvor 1 Monat

This boy go to brag for school ehn

Profilbild von PM
PMvor 1 Monat

This is a subtle and nice way to use ai not the rubbish I see on here

Profilbild von @Jiggy Of Lala ๐Ÿฅค
@Jiggy Of Lala ๐Ÿฅคvor 1 Monat

Dem just Dey use Ai wyn all this children๐Ÿ˜‚๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ

Profilbild von RoyaltyMadeIt
RoyaltyMadeItvor 1 Monat

The day he'll realize that it was AI

Profilbild von Shatta Tufonta
Shatta Tufontavor 1 Monat

Ahhh mummmmy what is oya come and dance ? Mummmy ??? ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von niggarita
niggaritavor 1 Monat

Please letโ€™s put an end to this interior design esp furniture ; it doesnโ€™t have to be like this

Profilbild von Miguel
Miguelvor 1 Monat

Na ai go later spoil this country give us. Like how did he come up with !

Profilbild von Fuad Nero ๏ฃฟ
Fuad Nero ๏ฃฟvor 1 Monat

His mates at school will never believe it.. how will he even explain it to them ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ cos I donโ€™t think his parent will tell him itโ€™s AI

Profilbild von Sharon๐Ÿ’Žโœจ
Sharon๐Ÿ’Žโœจvor 1 Monat

Omo you canโ€™t just begin to imagine the kind of joy this child will be experiencing nowโ€ฆpriceless โ˜บ๏ธ

Profilbild von Jahbreez
Jahbreezvor 1 Monat

Papa really said โ€œnormal birthday no fitโ€ Messi video for the boy? That one no be small money o!

Profilbild von SKAY !!!
SKAY !!!vor 1 Monat

All is friend dn enter problem for school messi wish me happy birthday ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von scot parker
scot parkervor 1 Monat

Who can do something like this for my little girls birthday please

Profilbild von SCONI ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น
SCONI ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡นvor 1 Monat

Arguments for class go loud ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ. E go even pass Nigeria vs India lamba ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mr Kay
Mr Kayvor 1 Monat

Messi wey no even sabi speak English

Profilbild von Frvscrd
Frvscrdvor 1 Monat

Heโ€™s going to sue them when he get older

Profilbild von chris mitchel
chris mitchelvor 1 Monat

Messi no fit speak English

Profilbild von UnusualBeing ๐Ÿ™‚
UnusualBeing ๐Ÿ™‚vor 1 Monat

He go reach school tell him friends say Messi wish am ๐Ÿ˜‚

Profilbild von TopBoy
TopBoyvor 1 Monat

You go just know say the kids don break the big TV ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Rio wit Melody
Rio wit Melodyvor 1 Monat

Will definitely do This for my daughter ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von IMOLE VICO
IMOLE VICOvor 1 Monat

The boy is even serious ooo

Profilbild von Bukola Jossy
Bukola Jossyvor 1 Monat

Messi speak English keh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, na AI go destroy the world ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von missblessing
missblessingvor 1 Monat

You are deceiving the boy with AI

Profilbild von Stacher_lee
Stacher_leevor 1 Monat

Messi wey no Sabi English

Profilbild von Lee
Leevor 1 Monat

Na he friends go suffer am ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

ร„hnliche Videos