Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
When e reach your turn follow them go station ๐ ๐
64 Kommentare

Following dem to station is at your own risk

Them fit go wipe you keel for dah

Dat guy fit enter jos as e move so ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃstraight

Pikin wey no get helper suppose get sense

The boy get sense

He is not even afraid of been shot. Make he make sure them no catch him the second time oh.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I beg you not to try this with Nigerian Police. You can escape from Nigeria Soldiers grip and they will let you go. But police go waste your life for nothing. They are uncultured.

If u see wer to help urself abeg help๐ ๐

๐๐๐

Make e sha no allow them catch am again

Omo i no fit forget the day me and my guys dey smoke for midnight for hood dey waka,bro we just see headlight from afarโฆna him one of my guy say everybody fasten your seatbelt ๐๐โฆtruth be told as dem near us lasan see movement ๐๐guy we be like 6 dey run ,i throway backy๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

If any of them carry me any day without me doing anything dem go dismiss the officer the next day! E get why

Ur papa na army?

Dem dey pursue Person wey don reach house

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I don't know what he did but he is innocent for bailing himself with his legs

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

Those two when first enter suppose tuama too ๐๐

Dem mumu enter inside

The take off nor be here oh ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐๐

๐๐๐

Awww for the first time mama commented on my post I really appreciate mama ๐ฅฐ๐ฅฐ I dah go frame am tomorrow ๐ฅฐ๐

@it_Rutie Omohhh u mumu ohhh ๐คฃ

@it_Rutie U mumu still poor That u canโt afford blue tick of just 7k

Sha run as fast as possible

Pikin wey no get helper suppose get sense

๐คฃ๐คฃ๐๐

This man on green stole from the old mama selling akara๐๐ police come do ur work

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

I was there when it happened. It was on a Saturday. They later caught the werey. He go run enter one church for front. The resident Pastor use dog pursue am come outside

Serious ๐คฃ๐คฃ

If una catch am make I bend ๐

๐คฃ๐คฃ๐๐๐

If them catch that boy make I bend

E don go ๐ but wetin the police wan do?

E pain them

Hope say the other ones run to as those police come put

๐คฃ๐คฃ๐๐๐

If them see me catch again Make I no see d next day If e come b my hood e don finish for them๐ I go enter one compound go come out for the 10 street ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐

So pe otilor ๐๐

Asap๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Awo lo ๐

Straight up

Take am play first That vum na em be ur first statement if not u go write am for station

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

Sharp boy; next time please run from de back

You see the gear make that guy am ehhn I just pray them nor catch am cus that guy dong gooo๐ญ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐

Awawa things

Straight up

He just saved #50 k for himself.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐

Man activated avatar move

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐

He for Run the opposite direction though

That guy done give the rest way dey for car sweet joy to run๐คฃ๐คฃ๐คฃOmo any werey way no run after those police pursuit that guy na big mumu

๐คฃ๐

Make e sha no allow dem catch ham๐

๐คฃ๐คฃ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
When e reach your turn, trust woman ๐ญ๐น๐
๐๐ข๐ง๐ง๐ข
252,211 Aufrufe โข vor 10 Monaten
