正在加载视频...
视频加载失败
when he sing this one again???😭😂
23 条评论

𝖏ᵯᵯϕʀ♰ᵰỺʂ4 天前
"Mommy look it's Spiderman"😭😭😭😭

ajay4 天前
he useless 😭😭😭

IB 🧸♓️4 天前
You never hear am keh 😂

ajay4 天前
no o😂😭

Ben4 天前
this guy no real but lowkey he dey cook 😭

ajay4 天前
i swear 😂😂😂

M4RKY4 天前
Stan Lee go just dey cry for e grave 😂😭

Vincent4 天前
With great power comes great obtainability 😂

Nastyzeelot4 天前
E sweet you ss you thief am😭😭😭

Francis4 天前
na based on wetin you dey think tho

Zino¤4 天前
“Bitch, it’s obtainer man”🤣🤣

GRaM TyE4 天前
The guy Dey cook 😂

Olaamide_4 天前
Marvel go don burst laugh Walahi😂

SB 🪖4 天前
fawk 😂😭🥀

.com4 天前
God abeg 😭

Didii💕4 天前
Yesterday na🤣

Divine de Maestro 𓅓4 天前
😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Oghenevoke Muagba4 天前
Na new release 😂

Www.Peter🥤4 天前
Him good gan😂

Kinglistic4 天前
💯

venom!🇦🇷4 天前
😂😂😂😂

him4 天前
e lowkey bam 😭😭

Teddy_OST4 天前
He don Dy go international oh 😭😭
