Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who be this one again?🙆😭😂
86,560 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

So I’m currently on Sensogram 😂😂😂

Shout out to Ogun state😂😁😂😁😂😁😂😁😂😁😂😁😂😳😂🙇

Ogun state to the world. 👏🏾

Ogun state keh We reject you🤧

Make sentence with Elizabeth— A for apple 🫵🏼😭

This girl too will say someone is not her spec

Na that hundred and one thousand spoil everything 🙆♂️😭😭😂😂😂😂

Ogun state people just too dey brilliant 😂

If dem dy get masters degree for being a f00l she for don achieve am

When they post literacy rate, Yoruba go wan kill person 😂 make una come carry una sister

Person way edit this thing no go make heaven 😭😂😔 put your ear down

As funny as this video is, it’s also a harsh reminder. A lot of these young ladies out there are nowhere near the hype they give themselves. It’s funny, but honestly sad and disappointing.

Na to do olosho den sabi nothing Dey that skull

That guy strong o . E no even laugh small

This can't be real, Na A.I.

God abeg 😂

You eexpensive ooo to mumu like this 🙄

Ahhh 😂

Ogun state 😂😂😂😂

E no go pass ewedu girl 😭

Na my babe!

Na dem type dey happy when them hear person say school na scam 😂 damnn

Abeg what did she say is her favorite position 🤣🤣🤣🤣🤣

Wat are you saying 😳

Holy shit ! 😂😂😂😂😂😂😂😂 Funny how I’m presently in Ogun state for a project

I FEEL LIKE FAINTING HERE ABEG

Shout out to Ogun state 😂

Efu Wereey lorupa jere

Is it the same Ogun State that Rufai Oseni of Arise TV came from?

@blaze_neco

Them and ibadan na the same 😂😂

Na them @AdesolaMulkah and @Harleemss be this ... Ogun state 😭😂
