Loading video...
Video Failed to Load
When she forget to use her glasses 😂😂😂
177,143 views • 1 month ago •via X (Twitter)
17 Comments

Una no act am well she no suppose comot her glasses when she dey come downstair

How she take see road climb upstairs na, no be me Una go fool abeg 😂

She was excited seeing her father lying unconscious. 🤣

Na wa for we Nigerians self… I wonder who is the real owner of this content? Is it that guy that shouts on TikTok and uses his boxers to clean his face that really owns this content idea or this trinity?

Why una dey copy person skit

She still drop the same glass that made her see well All of una de mad

you are never beating the allegations of use toddlers as skit that are dangerous you no dey ever get sense???

Oh Chim 😂

😂😂

Ah😹😹😹😹😭😭😭

😜 😂

I don’t even understand you content creator anymore una don dey steal each other’s content

Dad don pass 4 street is gone 🤣

lol 😂

And she hit that head well 😂😂

Copy copy akaria

Your own na to steal people content werey
