Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy Dey use mouth do DJ😂😂🙆♀️🙆♀️
137,613 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Yemi eleso wan use style run 😂

Who be that eba wey sit on top chair?

This talent is super impressive ✊🤭

For Una mind na talent Una discover abi, until he run enter street

If you smoke Wetin this guy Dey smoke u fit die

Na wetin our politicians wan turn us to be this. Make una no gree o 😆

Nothing wey u no see for poorman pikin hand

That lady be like shift abeg before you go baptize me with spit 😂

The woman be like don’t bite me oo 🤣🤣🤣🤣

I done die😂😂

Dis guy don dy fraa for REAL

Wetin be this

Wetin I just watch God😂😂

😭😂😂

That is copying, not doing it This is as a result of illetracy

Mouth DJ opoor

TF is this

😂😂😂😂😂😂

See as that shima dey shake head 😂😭

He be like all of una no well

Koni dafun egbon yii😭😭🤣🤣🤣🤣

So wereys wey Dey okay still Dey ?

God really blessed Nigeria with different talent 😂😂

Dj mouth 👄 😂

See waiting Tinubu cause. Tinubu must go

Talent or craze😂😂😂

Na fra be this oo

Na small small e Dey start

Na only me and Mr tinubu never mad for this Nigeria 😂😂😂

una dey activate talent no be small o 😂

We will comeback to his supposed talent later... What's that top he's wearing, is that not a woman's blouse?

lol Dj meko

Yemi dey look am say you still get long way to go

YBNL where are u ooo

Omoh see raw talent 🙄
