正在加载视频...
视频加载失败
When she instantly regrets 🤣🤣🤣🤣🤣
864,322 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

@R_billz07 “I no even know say I cute till today” 😭😭😂😂

Bro to bro, this gesture really make us feel more comfortable,or is it just me ? 😅😂

Funny how we think women regret these things, they are chameleons

“Thank you so much for bringing me here”😂😂😭

How far move like this joor😂😂 Too real😂

People yapa for busstop Abundance mentality... You see that your girl wey dey fuck up, her replacement must dey! No go dey condone rubbish oo Refuse to change, Replace her with immediate effect

Ogunmepon ti pa lori 😂😂

I dislike girls like this ... You go make rules...I go abide ... If I come find my way as omo ogbon You go wan come bend rules against the one wey you make earlier Total selfishness...

@davidgodson10 My frnd “shut up” 😂😂😂

The party na till mama calls and mama never call am 🤣

Them no go wan date you but still no want make you date another person Wicked people 😂

Your eye go see wetin your mouth no fit talk

Gilmore so wetin we dey take away for this content like this

Hmmm

This moment too Real !!😅

What in the name of skirt-bumshot is that lady on green wearing?!

@Luckyst42123619 She wan dey shenk Hot boy

@Uniquekay13 Homeboy keh? They’re always wanting to have you but don’t want you to have them🤣😂

@yungjz How u go use girl wey tall pass u de do skit 😂

They only feel bad when other women show affection towards men.

Now the never leave you, the have left you 🤣🤣😂🤣😂 brother and sister dey friend

If I was the guy, in the last part, my homegirl will not enter my car oo.

You see those two boys wey follow their sef dance? Dem be ogba.

This mumu girl just dey friend zone me for long till I come post one banny pic, na em she enter my dm dey ask stupid questions omo I kuku I tell am say na my babe ni, the idiot come dey vex for me oo😂😂 say I no even fit ask am how she feel first before I follow another girl.😅

One lady's meat is another lady s poison, you sow what you reap, you want to eat your cake and still have it, no way it doesn't work that way

Is she don dey talk like no be only you she dey date

Women ?? Eve??? Na them you wan trust U go cry!!!!! 😂😂

“no be door i open for you” this nigga went deep🤣

This one just dey enjoy himself 😂

My guy no Dey disappoint me 😂💔real sh**t

I had watch again cause I did not even notice she was wearing green top,I never looked at that area once

These ones na Gabriel?

I swear this thing happened to me for real on 27th Dec omo e no funny oh, na so me this guy i have been crushing on be dey play me hard game, dey form classic, she invited me to her reunion party omo na so I jam this other babe that's more beautiful than her, story change o

Gilmore na werey 😂😂
相关视频
Sensitive content
When I heard his name blackie I instantly knew he is going to fuck up 🤣🤣🤣🤣🤣🔥💔
Anonymous 🀄️
102,037 次观看 • 1 年前
Sensitive content
When She Got Dirty Panties💩😒🤣🤣🤣
JackFunny313
1,237,684 次观看 • 1 年前
Sensitive content
🫣 she finessed him for 5k .. “ she didn’t want to be touched 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 #TrendingNow
Redd
815,473 次观看 • 7 个月前
Sensitive content
She looked so happy when he “died”😭🤣🤣🤣
Mesh🇧🇧
670,079 次观看 • 3 年前
