Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

When you just bought a car๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ #content #milkish

250,641 Aufrufe โ€ข vor 4 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Abu Quadri
Abu Quadrivor 4 Tagen

Be like nah me be next oo Congrats bro ๐Ÿ’•

Profilbild von Holyfather
Holyfathervor 4 Tagen

Congrats bro Manifesting one too

Profilbild von iycemoon
iycemoonvor 4 Tagen

Omor ehh Congratulations on ya car bro

Profilbild von Lester Sylvester
Lester Sylvestervor 4 Tagen

HE BOUGHT THE CAR AND STILL ACTS LIKE THE BANK IS WATCHING FROM THE BACK SEAT

Profilbild von ayam.olajideeeeeeeeee ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
ayam.olajideeeeeeeeee ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทvor 4 Tagen

Wetin be this na chai ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von OBINNA X โ˜˜๏ธ
OBINNA X โ˜˜๏ธvor 4 Tagen

The situation when you don trek too much or maybe enter Keke and you come buy car, If that spirit of entry bike never comot you fit dey forget say you get car๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ร'M Gร•D$ร”ร‘
ร'M Gร•D$ร”ร‘vor 4 Tagen

He dey happen ๐Ÿ˜‚, sometimes rain go beat you from class everybody go wear nylon you go follow them wear dey run pursue bike ๐Ÿ˜‚na if you reach house homie go dey ask wetin sup your car spoil? ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von ADEQUATรˆ BILLIONZ
ADEQUATรˆ BILLIONZvor 4 Tagen

The happiness of owning it, when you know you're not dropping the key, Congratulations man more keys too

Profilbild von leo success
leo successvor 4 Tagen

You not seeing that car again ๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€

Profilbild von Bayobets
Bayobetsvor 4 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Pัom Pัom๐ŸŒš
Pัom Pัom๐ŸŒšvor 4 Tagen

no be Ayobo be this ๐Ÿ˜‚

Profilbild von SAF1!!๐Ÿ’™โค๏ธ
SAF1!!๐Ÿ’™โค๏ธvor 4 Tagen

Na abesan estate ipaja una dey stay ni???

Profilbild von skinz.
skinz.vor 4 Tagen

see the way he pulled in, na actually learner ๐Ÿ˜‚

Profilbild von roman
romanvor 4 Tagen

Congratulations once again Man... Can I get a role in your skit...

Profilbild von Markyllynn
Markyllynnvor 4 Tagen

So nah estate here you dey live seff nah waoo

Profilbild von SportGuru
SportGuruvor 4 Tagen

Congratulations

Profilbild von Melanie Popping
Melanie Poppingvor 4 Tagen

Wetin be this fgs! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’” How u go forget car?????

Profilbild von Gusลงavรธ๐Ÿƒ
Gusลงavรธ๐Ÿƒvor 3 Tagen

U fit no see that car again !!๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Precious_Yeth
Precious_Yethvor 3 Tagen

You Dey jenkelebe ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Danny Loner๐Ÿงƒ๐Ÿงƒ
Danny Loner๐Ÿงƒ๐Ÿงƒvor 4 Tagen

Bro you don kwente wellu wellu ooo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jesse ๐Ÿ‘ฝ๐Ÿ€๐Ÿ›
Jesse ๐Ÿ‘ฝ๐Ÿ€๐Ÿ›vor 4 Tagen

Wow, na baruwa e take make this video. Sharp boss Congratulations

Profilbild von Big Sam ๐Ÿฅถ๐Ÿฉท
Big Sam ๐Ÿฅถ๐Ÿฉทvor 4 Tagen

Car wey follow you back ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ baba Werey

Profilbild von Flyboi viral ๐Ÿ‘ฟ
Flyboi viral ๐Ÿ‘ฟvor 4 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿค”

Profilbild von Fayvโญ•ur
Fayvโญ•urvor 4 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von larry
larryvor 4 Tagen

Aje e don do me before but I never reach house before I soji myself

Profilbild von Lindaโ€™sson
Lindaโ€™ssonvor 4 Tagen

This boy too useless abeg ๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von โ‚ฌkuma
โ‚ฌkumavor 4 Tagen

Congrats bro ๐Ÿ˜‚

Profilbild von flames ๐Ÿ”ฅ
flames ๐Ÿ”ฅvor 4 Tagen

U still learn car at ur age.. Anyways you still dey under age sef ๐Ÿ˜’ ๐Ÿ˜ ๐Ÿ™„

Profilbild von ๐’Ÿ๐“๐“ท๏ฃฟ
๐’Ÿ๐“๐“ท๏ฃฟvor 3 Tagen

Impossible

Profilbild von Ghost
Ghostvor 3 Tagen

Na mile 2 satellite be this?

Profilbild von GDK!LLA ๐ŸŽญ
GDK!LLA ๐ŸŽญvor 4 Tagen

this is not funny

Profilbild von BADDY OF COOU๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ
BADDY OF COOU๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธvor 4 Tagen

I want to experience this

Profilbild von Abdulraheem Abeeb Abiodun
Abdulraheem Abeeb Abiodunvor 4 Tagen

Manifesting ๐ŸŽ‰๐Ÿ™ƒ before December

ร„hnliche Videos