Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
When you just bought a car😭😂😂 #content #milkish
Комментарии: 33

Be like nah me be next oo Congrats bro 💕

Congrats bro Manifesting one too

Omor ehh Congratulations on ya car bro

HE BOUGHT THE CAR AND STILL ACTS LIKE THE BANK IS WATCHING FROM THE BACK SEAT

Wetin be this na chai 😭😭

The situation when you don trek too much or maybe enter Keke and you come buy car, If that spirit of entry bike never comot you fit dey forget say you get car😂😂😂😂

He dey happen 😂, sometimes rain go beat you from class everybody go wear nylon you go follow them wear dey run pursue bike 😂na if you reach house homie go dey ask wetin sup your car spoil? 🤦🏾♂️

The happiness of owning it, when you know you're not dropping the key, Congratulations man more keys too

You not seeing that car again 😀😀

😂😂😂

no be Ayobo be this 😂

Na abesan estate ipaja una dey stay ni???

see the way he pulled in, na actually learner 😂

Congratulations once again Man... Can I get a role in your skit...

So nah estate here you dey live seff nah waoo

Congratulations

Wetin be this fgs! 😂💔 How u go forget car?????

U fit no see that car again !!😂😂

You Dey jenkelebe 😂

Bro you don kwente wellu wellu ooo 😂

Wow, na baruwa e take make this video. Sharp boss Congratulations

Car wey follow you back 😂😂 baba Werey

😂😂😂😂🤔

😂😂😂😂

Aje e don do me before but I never reach house before I soji myself

This boy too useless abeg 😭🤣🤣🤣

Congrats bro 😂

U still learn car at ur age.. Anyways you still dey under age sef 😒 😏 🙄

Impossible

Na mile 2 satellite be this?

this is not funny

I want to experience this

Manifesting 🎉🙃 before December
