正在加载视频...

视频加载失败

189,616 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)

24 条评论

AbidoShaker 的头像
AbidoShaker9 天前

Be like the guy snatch her man.

IamChiscoDova 的头像
IamChiscoDova9 天前

You get luck say cross ☦️ no Dey your back

SouthsouthGuy 的头像
SouthsouthGuy9 天前

Dem don hack the body of Christ oooo

mmixorma 的头像
mmixorma9 天前

Can’t he sing it without moving like a woman?

henry🎀 的头像
henry🎀9 天前

See what

Dim Omo P. A Babs 的头像
Dim Omo P. A Babs9 天前

I saw the woman in him

Pigin Football ⚽ 的头像
Pigin Football ⚽9 天前

I see many things o 😂

Goziemu 的头像
Goziemu9 天前

Many things just de sup for this video oo 😂

golden boy 的头像
golden boy9 天前

I see alot of things.

W.D.Y.M. 的头像
W.D.Y.M.9 天前

Phone with back fingerprint in 2026 😂

The_Boy_King 的头像
The_Boy_King9 天前

Ahbi na lie???

Babatunde ♨️❤️ 的头像
Babatunde ♨️❤️9 天前

We lost a brother

Dr ME π 的头像
Dr ME π9 天前

Jealousy dey this outside even inside church

P4riah 🪖 的头像
P4riah 🪖9 天前

If na by your side a whole man dey sound like this you no go wan stone ham ?

Mr Me 的头像
Mr Me9 天前

Na wetin camera man dey hide be that? Stingy camera man🤧🤧🤧😒 Meanwhile that guy na gay 🌚🌚🌚🌚🌚

Billy Joe 的头像
Billy Joe9 天前

You can tell ,they are siblings

IKEMUEFUNA FRANCIS 的头像
IKEMUEFUNA FRANCIS9 天前

This one go pass eoman handle mic (gbola)

HORIZON 的头像
HORIZON9 天前

A MAN?

AM€RIKA GIB$ON 🌞🍀 的头像
AM€RIKA GIB$ON 🌞🍀9 天前

That lady can poison her fellow member, out of jealousy

Jipsy🧣 的头像
Jipsy🧣9 天前

Why man go de sing like this!!! Omoor 🤧

King Jerome 👑 的头像
King Jerome 👑9 天前

Lol, Bobby.

Semi god. 的头像
Semi god.9 天前

@Cartoria_ The woman dey worry wetin dey worry this one

The_Boy_King 的头像
The_Boy_King9 天前

Omor people get voice oo

𝐃𝐄 𝐊𝐈𝐍𝐆 𝐌𝐎𝐎𝐋𝐀𝐇 的头像
𝐃𝐄 𝐊𝐈𝐍𝐆 𝐌𝐎𝐎𝐋𝐀𝐇9 天前

Wetin dis one deh sing sef 😂🤣😂

相关视频