Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
When you see it 😭😭
46,291 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

E no fit get infection

Life don win you 12-0 😂

Christian Toto

Wetin be this now 😂 aba boys no go kill us

On the bright side it’s pretty creative 😁

Christain Taw-Taw 😅

Carry maker edit am 😄 🤣

Wearing this to church on Sunday will hit bad 😂

I know who would wear this

Na you go wear am yourself 😂

Toto as how nah?

The person wey design this clothes,don too knack all this church girls tire,so e come make something wey go stand as evidence 🙆😂🤣

Christian toto 🤣🤣🤣 as how nah?

Christian Toto abi wetin I dey see so?

I saw it before playing the video o The forbidden word! 🚫 😂

Obough Christian gbewa 🤲

Hmmmmm

Why why why😂😂😂😭

Na to weAR am na

Christian Dior ❌ Christian Toto ✅

Ikpu Church 😂😂😂😂

That’s the name of the designer

What

Na to wear it upside down

Haba 😂

I bought one shoe, got home and discovered it was Adibas😭

Christian toto how? Nah brand be that?

But why will someone produce a shirt and write this on it 😂

Just repackage it and send to naked physicist to rock. She will love it.

😂😂

I'm yet to see it, what's the problem then, someone should tell me what he/she saw plxz

Wait what 😂
