Loading video...
Video Failed to Load
Where Carter Efe dey always see these kain people self?? ๐ญ๐ญ
36 Comments

Human problems plenty, one needs food, the other needs to stop seeing food๐คฆ๐พ

Bro life no balance

Speed did worse ๐

Them don traumatize Kolu

Omo The smell inside that room Dey show for the video

I'm glad Kolu is back with Carter Efe. Good move!

This Carter-efe scouting network sharp gan cus wtf!!!

I am convinced Carter Efe has a dark web browser for content creators, because where does he unlock these side characters every single week?!

So kolu is back with Carter Efe that's amazing ๐คฉ

@carterefe__ I Comot for TikTok still jam this for twitter ๐ญ

That guy fit actually swallow kolu ๐ญ

Nah once mark Henry tell kolu say e go swallow am ๐๐

No be small money Carterefe dey spend to entertain his audience

Na Ghana o. Na there craze people full pass

Omo that fat guy ft swallow the rest 3guys.

Heโs making his streams fun so viewers can always look forward to it Iโm also glad that heโs giving opportunity for weird people among us to be seen differently. ๐๐ฝ

Na wetin ds werey wan start for hun streamer university be ds ๐๐ฉ๐ญ

Which planet hik for see them hope say no be this same earth??

Omo if that slim guy die worm no go see food chop

These people are well known in Ghana but haven't crossed the boarders yet that's why they were on the stream last night for exposure.

promoter of olodo & begging culture... Now playing 0lodo uprising by dammy krane ๐ฅ

The guy for middle na human been abi na AI ?

Omo una sure say no be kolu papa be that guy ๐ซฉ

These guy's na Ghana ๐ฌ๐ญ them they na ๐

Only God knows the level of his m@d creativity

Na only God know wetin chat go dey go tru when watching life

Omo wetin do that slim bro like that ? Omo I dy fear for that bro k

2sec area burst.

Even Kolu reject

@carterefe__ This Carter show don Dey get scary

Why Carter tell kolu to fight that slim man ๐

Brainrot contents are a cancer in Nigeria

Whays the objective of such content like this, it shows you that as a society we are failing

Cater efe fit scout players for Manchester United ooh for this transfer window oh

Where Carter Efe dey see all this almajiri reborn now ๐คช๐คช๐คช

Me sef tire ๐๐
Related Videos
Where this girl dey always see these kain people ?๐ญ๐
Oyindamola๐
141,386 views โข 1 year ago
Omo, see wetin Carter Efe dey do for live stream๐ญ๐
DAMI FOREIGN๐ฅถ
332,449 views โข 1 year ago
