Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

174,278 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von ALHADJI_ACE
ALHADJI_ACEvor 9 Monaten

Walahi Lagos Road will test your holiness Sometimes I get insulted and I'm wondering inside me and you who suppose vex?? 🤦‍♂️

Profilbild von Gab
Gabvor 9 Monaten

Nigeria traffic: where your patience go retire before you reach your destination 😂

Profilbild von Crystal Crown
Crystal Crownvor 9 Monaten

The first rule of driving “No one is alright, everyone na m@d person, you’re the only one that is okay”

Profilbild von LaCorazón de españa 🇪🇸
LaCorazón de españa 🇪🇸vor 9 Monaten

If you can drive in Lagos , then you can survive anywhere ..

Profilbild von Ziko Graphics
Ziko Graphicsvor 9 Monaten

Iwa werey activated 😂

Profilbild von 𝔻𝕖𝕧_𝕂𝔸𝕐
𝔻𝕖𝕧_𝕂𝔸𝕐vor 9 Monaten

Omo e be like say thing one never jam Agbero be for

Profilbild von 𝒟ℯ𝓀𝓊𝓃𝓁ℯ 𝒢𝒶𝒷𝓇𝒾ℯ𝓁 ✞
𝒟ℯ𝓀𝓊𝓃𝓁ℯ 𝒢𝒶𝒷𝓇𝒾ℯ𝓁 ✞vor 9 Monaten

Na Yoruba version go sweet pass jare😂😂 You dey use pigin or English para, who that one elpp 😂😂

Profilbild von jaga jaga
jaga jagavor 9 Monaten

Untill you jam who comot from house as wetin u gats transform into. Dem almost paste me last week all because I no wan gree for anybody.

Profilbild von Chibuike
Chibuikevor 9 Monaten

This lady don Nigeria pass Nigerians 😂😂

Profilbild von Tofman
Tofmanvor 9 Monaten

Fqce like shoe? Shuuuuu 😭😂😂😂😂😂

Profilbild von ოɑ𝗋ɣ♎💜
ოɑ𝗋ɣ♎💜vor 9 Monaten

Only in Lagos tho, other states are calm

Profilbild von Prime.sol 👑
Prime.sol 👑vor 9 Monaten

Especially Lagos 😂😂😭😭

Profilbild von That Last born 🦅
That Last born 🦅vor 9 Monaten

Thunder fire your side mirror ke 😂

Profilbild von Moving Lagos
Moving Lagosvor 9 Monaten

You dey outside Lagos, you don’t know the kain peace of mind you get while driving. I can’t blame some people esp women who can’t drive in Lagos. No matter how gentle you are, Lagos driving will unlock your inner weyrey

Profilbild von The Up-and-coming Billionaire
The Up-and-coming Billionairevor 9 Monaten

The only way to know if you're truly a patient person is if you've never cursed anyone after driving consistently for a year in this country. I did it.

Profilbild von Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬
Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬vor 9 Monaten

😂😂😂

Profilbild von THE FORTUNE GOD 🔮
THE FORTUNE GOD 🔮vor 9 Monaten

Who you yam Oga ? Who you yam ?

Profilbild von 𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰
𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰vor 9 Monaten

Lol. There's no lie there

Profilbild von DADDY DABz 👶
DADDY DABz 👶vor 9 Monaten

Nigeria 🇳🇬 fit make person run mad 😂😂😂

Profilbild von TOP MEMBER
TOP MEMBERvor 9 Monaten

Sabi girl wey no dey dull am for lasgidi

Profilbild von Rebecca🧚🏼‍♀️🌻🌹
Rebecca🧚🏼‍♀️🌻🌹vor 9 Monaten

My face look like shoe bawo ? 😂

Profilbild von Enriched
Enrichedvor 9 Monaten

Lagos danfo drivers go humble you 😂

Profilbild von FIND DEF HERE
FIND DEF HEREvor 9 Monaten

And na the keke riders mostly

Profilbild von 90's kid
90's kidvor 9 Monaten

This one na for Lagosians 🤣🤣

Profilbild von Adeyemi
Adeyemivor 9 Monaten

Na me be dis 😂🤧 No single wey I go drive wey I no go curse One werey go sha make u vex sha especially Monday morning

Profilbild von T0chukwu📊
T0chukwu📊vor 9 Monaten

Naija 😂 U go just de in good mood before u know it boom motorist wahala go just make u switch up once

Profilbild von pjay
pjayvor 9 Monaten

If you wan enter naija roads, just dey ready to mad first.

Profilbild von Road To 100k followers
Road To 100k followersvor 9 Monaten

road rage even if you no want insult anybody

Profilbild von Miss_oraaaa
Miss_oraaaavor 9 Monaten

Il mange le Stupid Idiot 😂😂😂

Profilbild von 🍀
🍀vor 9 Monaten

Naija dey change person 😂😂

Profilbild von Name Cannot Be Blank
Name Cannot Be Blankvor 9 Monaten

Pidgin made in US.

Profilbild von Imperial Seoh
Imperial Seohvor 9 Monaten

Like I was told while learning how to drive. “You are the only sane person driving, the rest of the drivers on the road are insane”

Profilbild von Oloye Coldman
Oloye Coldmanvor 9 Monaten

The transition is so smooth 🔥😍

Profilbild von 👑Makibel✨21-09-23🕊
👑Makibel✨21-09-23🕊vor 9 Monaten

@briggswaves na you be this 🤣🤣

Ähnliche Videos