Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Where is the lie? 😂

174,278 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля ALHADJI_ACE
ALHADJI_ACE9 месяцев назад

Walahi Lagos Road will test your holiness Sometimes I get insulted and I'm wondering inside me and you who suppose vex?? 🤦‍♂️

Фото профиля Gab
Gab9 месяцев назад

Nigeria traffic: where your patience go retire before you reach your destination 😂

Фото профиля Crystal Crown
Crystal Crown9 месяцев назад

The first rule of driving “No one is alright, everyone na m@d person, you’re the only one that is okay”

Фото профиля LaCorazón de españa 🇪🇸
LaCorazón de españa 🇪🇸9 месяцев назад

If you can drive in Lagos , then you can survive anywhere ..

Фото профиля Ziko Graphics
Ziko Graphics9 месяцев назад

Iwa werey activated 😂

Фото профиля 𝔻𝕖𝕧_𝕂𝔸𝕐
𝔻𝕖𝕧_𝕂𝔸𝕐9 месяцев назад

Omo e be like say thing one never jam Agbero be for

Фото профиля 𝒟ℯ𝓀𝓊𝓃𝓁ℯ 𝒢𝒶𝒷𝓇𝒾ℯ𝓁 ✞
𝒟ℯ𝓀𝓊𝓃𝓁ℯ 𝒢𝒶𝒷𝓇𝒾ℯ𝓁 ✞9 месяцев назад

Na Yoruba version go sweet pass jare😂😂 You dey use pigin or English para, who that one elpp 😂😂

Фото профиля jaga jaga
jaga jaga9 месяцев назад

Untill you jam who comot from house as wetin u gats transform into. Dem almost paste me last week all because I no wan gree for anybody.

Фото профиля Chibuike
Chibuike9 месяцев назад

This lady don Nigeria pass Nigerians 😂😂

Фото профиля Tofman
Tofman9 месяцев назад

Fqce like shoe? Shuuuuu 😭😂😂😂😂😂

Фото профиля ოɑ𝗋ɣ♎💜
ოɑ𝗋ɣ♎💜9 месяцев назад

Only in Lagos tho, other states are calm

Фото профиля Prime.sol 👑
Prime.sol 👑9 месяцев назад

Especially Lagos 😂😂😭😭

Фото профиля That Last born 🦅
That Last born 🦅9 месяцев назад

Thunder fire your side mirror ke 😂

Фото профиля Moving Lagos
Moving Lagos9 месяцев назад

You dey outside Lagos, you don’t know the kain peace of mind you get while driving. I can’t blame some people esp women who can’t drive in Lagos. No matter how gentle you are, Lagos driving will unlock your inner weyrey

Фото профиля The Up-and-coming Billionaire
The Up-and-coming Billionaire9 месяцев назад

The only way to know if you're truly a patient person is if you've never cursed anyone after driving consistently for a year in this country. I did it.

Фото профиля Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬
Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬9 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля THE FORTUNE GOD 🔮
THE FORTUNE GOD 🔮9 месяцев назад

Who you yam Oga ? Who you yam ?

Фото профиля 𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰
𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰9 месяцев назад

Lol. There's no lie there

Фото профиля DADDY DABz 👶
DADDY DABz 👶9 месяцев назад

Nigeria 🇳🇬 fit make person run mad 😂😂😂

Фото профиля TOP MEMBER
TOP MEMBER9 месяцев назад

Sabi girl wey no dey dull am for lasgidi

Фото профиля Rebecca🧚🏼‍♀️🌻🌹
Rebecca🧚🏼‍♀️🌻🌹9 месяцев назад

My face look like shoe bawo ? 😂

Фото профиля Enriched
Enriched9 месяцев назад

Lagos danfo drivers go humble you 😂

Фото профиля FIND DEF HERE
FIND DEF HERE9 месяцев назад

And na the keke riders mostly

Фото профиля 90's kid
90's kid9 месяцев назад

This one na for Lagosians 🤣🤣

Фото профиля Adeyemi
Adeyemi9 месяцев назад

Na me be dis 😂🤧 No single wey I go drive wey I no go curse One werey go sha make u vex sha especially Monday morning

Фото профиля T0chukwu📊
T0chukwu📊9 месяцев назад

Naija 😂 U go just de in good mood before u know it boom motorist wahala go just make u switch up once

Фото профиля pjay
pjay9 месяцев назад

If you wan enter naija roads, just dey ready to mad first.

Фото профиля Road To 100k followers
Road To 100k followers9 месяцев назад

road rage even if you no want insult anybody

Фото профиля Miss_oraaaa
Miss_oraaaa9 месяцев назад

Il mange le Stupid Idiot 😂😂😂

Фото профиля 🍀
🍀9 месяцев назад

Naija dey change person 😂😂

Фото профиля Name Cannot Be Blank
Name Cannot Be Blank9 месяцев назад

Pidgin made in US.

Фото профиля Imperial Seoh
Imperial Seoh9 месяцев назад

Like I was told while learning how to drive. “You are the only sane person driving, the rest of the drivers on the road are insane”

Фото профиля Oloye Coldman
Oloye Coldman9 месяцев назад

The transition is so smooth 🔥😍

Фото профиля 👑Makibel✨21-09-23🕊
👑Makibel✨21-09-23🕊9 месяцев назад

@briggswaves na you be this 🤣🤣

Похожие видео