Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Where is the lie? 😂

174,278 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

ALHADJI_ACE profil fotoğrafı
ALHADJI_ACE9 ay önce

Walahi Lagos Road will test your holiness Sometimes I get insulted and I'm wondering inside me and you who suppose vex?? 🤦‍♂️

Gab profil fotoğrafı
Gab9 ay önce

Nigeria traffic: where your patience go retire before you reach your destination 😂

Crystal Crown profil fotoğrafı
Crystal Crown9 ay önce

The first rule of driving “No one is alright, everyone na m@d person, you’re the only one that is okay”

LaCorazón de españa 🇪🇸 profil fotoğrafı
LaCorazón de españa 🇪🇸9 ay önce

If you can drive in Lagos , then you can survive anywhere ..

Ziko Graphics profil fotoğrafı
Ziko Graphics9 ay önce

Iwa werey activated 😂

𝔻𝕖𝕧_𝕂𝔸𝕐 profil fotoğrafı
𝔻𝕖𝕧_𝕂𝔸𝕐9 ay önce

Omo e be like say thing one never jam Agbero be for

𝒟ℯ𝓀𝓊𝓃𝓁ℯ 𝒢𝒶𝒷𝓇𝒾ℯ𝓁 ✞ profil fotoğrafı
𝒟ℯ𝓀𝓊𝓃𝓁ℯ 𝒢𝒶𝒷𝓇𝒾ℯ𝓁 ✞9 ay önce

Na Yoruba version go sweet pass jare😂😂 You dey use pigin or English para, who that one elpp 😂😂

jaga jaga profil fotoğrafı
jaga jaga9 ay önce

Untill you jam who comot from house as wetin u gats transform into. Dem almost paste me last week all because I no wan gree for anybody.

Chibuike profil fotoğrafı
Chibuike9 ay önce

This lady don Nigeria pass Nigerians 😂😂

Tofman profil fotoğrafı
Tofman9 ay önce

Fqce like shoe? Shuuuuu 😭😂😂😂😂😂

ოɑ𝗋ɣ♎💜 profil fotoğrafı
ოɑ𝗋ɣ♎💜9 ay önce

Only in Lagos tho, other states are calm

Prime.sol 👑 profil fotoğrafı
Prime.sol 👑9 ay önce

Especially Lagos 😂😂😭😭

That Last born 🦅 profil fotoğrafı
That Last born 🦅9 ay önce

Thunder fire your side mirror ke 😂

Moving Lagos profil fotoğrafı
Moving Lagos9 ay önce

You dey outside Lagos, you don’t know the kain peace of mind you get while driving. I can’t blame some people esp women who can’t drive in Lagos. No matter how gentle you are, Lagos driving will unlock your inner weyrey

The Up-and-coming Billionaire profil fotoğrafı
The Up-and-coming Billionaire9 ay önce

The only way to know if you're truly a patient person is if you've never cursed anyone after driving consistently for a year in this country. I did it.

Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬 profil fotoğrafı
Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬9 ay önce

😂😂😂

THE FORTUNE GOD 🔮 profil fotoğrafı
THE FORTUNE GOD 🔮9 ay önce

Who you yam Oga ? Who you yam ?

𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰 profil fotoğrafı
𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰9 ay önce

Lol. There's no lie there

DADDY DABz 👶 profil fotoğrafı
DADDY DABz 👶9 ay önce

Nigeria 🇳🇬 fit make person run mad 😂😂😂

TOP MEMBER profil fotoğrafı
TOP MEMBER9 ay önce

Sabi girl wey no dey dull am for lasgidi

Rebecca🧚🏼‍♀️🌻🌹 profil fotoğrafı
Rebecca🧚🏼‍♀️🌻🌹9 ay önce

My face look like shoe bawo ? 😂

Enriched profil fotoğrafı
Enriched9 ay önce

Lagos danfo drivers go humble you 😂

FIND DEF HERE profil fotoğrafı
FIND DEF HERE9 ay önce

And na the keke riders mostly

90's kid profil fotoğrafı
90's kid9 ay önce

This one na for Lagosians 🤣🤣

Adeyemi profil fotoğrafı
Adeyemi9 ay önce

Na me be dis 😂🤧 No single wey I go drive wey I no go curse One werey go sha make u vex sha especially Monday morning

T0chukwu📊 profil fotoğrafı
T0chukwu📊9 ay önce

Naija 😂 U go just de in good mood before u know it boom motorist wahala go just make u switch up once

pjay profil fotoğrafı
pjay9 ay önce

If you wan enter naija roads, just dey ready to mad first.

Road To 100k followers profil fotoğrafı
Road To 100k followers9 ay önce

road rage even if you no want insult anybody

Miss_oraaaa profil fotoğrafı
Miss_oraaaa9 ay önce

Il mange le Stupid Idiot 😂😂😂

🍀 profil fotoğrafı
🍀9 ay önce

Naija dey change person 😂😂

Name Cannot Be Blank profil fotoğrafı
Name Cannot Be Blank9 ay önce

Pidgin made in US.

Imperial Seoh profil fotoğrafı
Imperial Seoh9 ay önce

Like I was told while learning how to drive. “You are the only sane person driving, the rest of the drivers on the road are insane”

Oloye Coldman profil fotoğrafı
Oloye Coldman9 ay önce

The transition is so smooth 🔥😍

👑Makibel✨21-09-23🕊 profil fotoğrafı
👑Makibel✨21-09-23🕊9 ay önce

@briggswaves na you be this 🤣🤣

Benzer Videolar