正在加载视频...
视频加载失败
Where is the lie? 😂
34 条评论

Walahi Lagos Road will test your holiness Sometimes I get insulted and I'm wondering inside me and you who suppose vex?? 🤦♂️

Nigeria traffic: where your patience go retire before you reach your destination 😂

The first rule of driving “No one is alright, everyone na m@d person, you’re the only one that is okay”

If you can drive in Lagos , then you can survive anywhere ..

Iwa werey activated 😂

Omo e be like say thing one never jam Agbero be for

Na Yoruba version go sweet pass jare😂😂 You dey use pigin or English para, who that one elpp 😂😂

Untill you jam who comot from house as wetin u gats transform into. Dem almost paste me last week all because I no wan gree for anybody.

This lady don Nigeria pass Nigerians 😂😂

Fqce like shoe? Shuuuuu 😭😂😂😂😂😂

Only in Lagos tho, other states are calm

Especially Lagos 😂😂😭😭

Thunder fire your side mirror ke 😂

You dey outside Lagos, you don’t know the kain peace of mind you get while driving. I can’t blame some people esp women who can’t drive in Lagos. No matter how gentle you are, Lagos driving will unlock your inner weyrey

The only way to know if you're truly a patient person is if you've never cursed anyone after driving consistently for a year in this country. I did it.

😂😂😂

Who you yam Oga ? Who you yam ?

Lol. There's no lie there

Nigeria 🇳🇬 fit make person run mad 😂😂😂

Sabi girl wey no dey dull am for lasgidi

My face look like shoe bawo ? 😂

Lagos danfo drivers go humble you 😂

And na the keke riders mostly

This one na for Lagosians 🤣🤣

Na me be dis 😂🤧 No single wey I go drive wey I no go curse One werey go sha make u vex sha especially Monday morning

Naija 😂 U go just de in good mood before u know it boom motorist wahala go just make u switch up once

If you wan enter naija roads, just dey ready to mad first.

road rage even if you no want insult anybody

Il mange le Stupid Idiot 😂😂😂

Naija dey change person 😂😂

Pidgin made in US.

Like I was told while learning how to drive. “You are the only sane person driving, the rest of the drivers on the road are insane”

The transition is so smooth 🔥😍

@briggswaves na you be this 🤣🤣
