Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Where the brother dey?? 🤣
Комментарии: 10

I fit screenshot my hand for your face 🤣

🤣🤣🤣

This thing na real life matters 😂.... You go just dey your own jeejee o Disrespect go just wear you 500 for jaw 😂 E dey pain like mad

I no why dem dey do this thing. No be me toast you na jeje I dey, why you dey price me

I love this, used to do same to my guys, don't toast a little girl in front of me because of you loose your respect We have all lost our respect

Exactly, don’t toast minors around me..problem go dey!

Me and your father are playing bet 9ja together 🤣🤣🤣

All this small girls when Dem don start to fuck old men Dem no go get respect for u again

It sounds funny though, but respect don turn Wild animal, na Bush em de stay now

Allah 🤣
Похожие видео
kwesi Arthur sef shock😂. where this kiddie dey now🤣
khendrick🇬🇧🇬🇭!
44,507 просмотров • 6 месяцев назад
Sensitive content
i wonder why police no dey arrest am.. he dey chew the small girls 🤣🤣🤣
khendrick🥷🏿🇬🇧!
363,980 просмотров • 1 месяц назад
