Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Where una dey see love abeg?🥹
1,907,108 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
For those asking for the background song in the comments.

Abduce2 yıl önce
You know it's time for something else when: ⬜⬜🟨⬜⬜ ⬜🟨🟨⬜⬜ ⬜🟨🟨🟨⬜ 🟨🟨🟨🟨⬜ 🟨🟨🟨🟨🟨 🟨🟨🟩🟨🟨 🟨🟩🟩🟨🟨 🟨🟩🟩🟩🟨 🟩🟩🟩🟩🟨 🟩🟩🟩🟩⬛

Omotayo Solomon Ayodeji1 yıl önce
Na the camera man I blame

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
😂😂

DAMI FOREIGN🥶1 yıl önce
This one na content jor

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
Content una. It’s real joor you just can’t relate

RUTH 🇨🇦1 yıl önce
This is content abeg

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
It’s not sha

Classic boy❤😇1 yıl önce
This kind love no dey last💔 I don get 6yrs experience

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
How you take know?

Ola Daniel1 yıl önce
You no see the size of the gbola?! How she no go love
Benzer Videolar
1:49
Sensitive content
Omoh, Cubana chief priest dey live life abeg…. See as he dey dash bale of money like water 🥹🥶💰
Oyindamola🙄
274,008 görüntüleme • 7 ay önce
