Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which day Sabinus go wise? 😂😂😂
33 Yorum

I been think say the robbers no see anything collect then I remember say na sabinus video I dey watch 😭😭😭

Investor wey Dey suffer😂

Money needs to be make

Why sabinus bring out the money for their front? 😂😂

You people should leave Sabinus for us oo

All this adds dey spoil their videos bro. No offense!

Make I hear say you no order radio nah nah nah

The skit is funny but the aspect where CDcare was introduced whacked

Is this cdcare reliable? @grok

C D care do me shege oga una no dey advice them nah the time dey deliver items wey no good for your eyes go open

Which day so?

Order radio quick 😂😂😂

Sabinus no go wise again o 😂

Order radio quick Stupidity 😆

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣

Maybe 2050

😂

You dey suffer and you get 50k for arm robbers😂😂

When he last born don born he own last born

Stup!dly jesus 😭😂😂

😹😹😹

Handmade Genuine Leather

Stupidity 😂

🤣

NEVER.. THE GUY NA DULLER FOR LIFE

You Dey ask the wise man when he go wise you just Dey watch upload his videos na 😹😹

Never, not even the next life.

You carry arm rubber wey supposed rubb you come rubb me. What are you?

Bro ain't wising up anytime soon 🤣

😂 😂 😂

😆😆😆

My second GOAT after ozain 🥰

E good as you "use suppose to"😂🤣
