Loading video...
Video Failed to Load
Sabinus ! Please be wise for once ๐๐โโ๏ธ
68,282 views โข 1 day ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

We fit dey call am content make Sabinus no wise normally ๐

Sabinus you are the G.O.A.T

You go dey preach for school 6 children

I doubt if Sabinus would ever in this life be anything other than Mumu ๐คฆโโ๏ธ๐๐

Brothers and sisters kรฉh?

๐พ๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐

Na my song wey I Dey use start prayer be that oh

You go dey preach to Adult students. Anything your head see, carry am

The only thing that takes you high is the most high ๐ญ

Sabinus don change shoe b that

๐๐๐คฃ

๐๐

Sabinus don change shoe ๐

๐

โ[15] For indeed the hand of the LORD was against them, to destroy them from among the host, until they were consumed.โ Deuteronomy 2:15 KJV

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Forget Comedy, Sabinus if Mumu for real.

๐๐๐

I just Dey imagine this area for night

Investor don change shoe.

๐ฌ๐๐๐ข๐ง๐ฎ๐ฌ ๐๐ข๐ง๐๐ฅ๐ฅ๐ฒ ๐๐จ๐ง ๐๐ก๐๐ง๐ ๐ ๐ฌ๐ก๐จ๐๐ฌ ๐

Ur family is wicked ๐๐๐

Brothers and sisters ke.. Sabi nwan come high pass them ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Brothers and โsistersโ? As how na?๐๐๐

Hahaha ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ omor don kpai be that ooo0oo ๐๐๐๐

If perosn life be like Sabinus skit , you can never make it ๐คฃ

Sabinus is getting back into shape.

Continue the heavenly race ๐

I like the directing. Clicking of the lighter and the flicking of the fingers at the same time. Nice one

No go try ham for real life for people wey dey smoke colo woo body go tell you

Na you dey call am content sha

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Funny man

Sabi nah weโre๐๐๐
Related Videos
Sensitive content
Sabinus don be number 3 for cult๐ฅต๐๐๐
ENCLAVE HUB
92,953 views โข 1 year ago

