Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Which day Sabinus go wise? 😂😂😂

192,900 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von De Promise
De Promisevor 1 Jahr

I been think say the robbers no see anything collect then I remember say na sabinus video I dey watch 😭😭😭

Profilbild von SH!NE 🦅
SH!NE 🦅vor 1 Jahr

Investor wey Dey suffer😂

Profilbild von Healthy Takeout! 🥡🥤🛒
Healthy Takeout! 🥡🥤🛒vor 1 Jahr

Money needs to be make

Profilbild von Yung Baller
Yung Ballervor 1 Jahr

Why sabinus bring out the money for their front? 😂😂

Profilbild von Clinton Ik Okoli
Clinton Ik Okolivor 1 Jahr

You people should leave Sabinus for us oo

Profilbild von 🎭BIG_XAMMIE🎭
🎭BIG_XAMMIE🎭vor 1 Jahr

All this adds dey spoil their videos bro. No offense!

Profilbild von The Cook (CFC)
The Cook (CFC)vor 1 Jahr

Make I hear say you no order radio nah nah nah

Profilbild von Real Gist Corner🇨🇦
Real Gist Corner🇨🇦vor 1 Jahr

The skit is funny but the aspect where CDcare was introduced whacked

Profilbild von Big Bash🇳🇬
Big Bash🇳🇬vor 1 Jahr

Is this cdcare reliable? @grok

Profilbild von kale kale
kale kalevor 1 Jahr

C D care do me shege oga una no dey advice them nah the time dey deliver items wey no good for your eyes go open

Profilbild von MILLYSMITH - drDev ⚡🦅
MILLYSMITH - drDev ⚡🦅vor 1 Jahr

Which day so?

Profilbild von Stephen Chinedu
Stephen Chineduvor 1 Jahr

Order radio quick 😂😂😂

Profilbild von .
.vor 1 Jahr

Sabinus no go wise again o 😂

Profilbild von 👑 OKMT
👑 OKMTvor 1 Jahr

Order radio quick Stupidity 😆

Profilbild von LITO14🇳🇬🇨🇮🇫🇷🤍
LITO14🇳🇬🇨🇮🇫🇷🤍vor 1 Jahr

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣

Profilbild von Heismartins
Heismartinsvor 1 Jahr

Maybe 2050

Profilbild von Chimzinuorow
Chimzinuorowvor 1 Jahr

😂

Profilbild von MOXX
MOXXvor 1 Jahr

You dey suffer and you get 50k for arm robbers😂😂

Profilbild von Adams abdulrazak
Adams abdulrazakvor 1 Jahr

When he last born don born he own last born

Profilbild von BOOM TUMEX 📊
BOOM TUMEX 📊vor 1 Jahr

Stup!dly jesus 😭😂😂

Profilbild von TeenyOlami06 🇳🇬🇺🇸🤴🏽
TeenyOlami06 🇳🇬🇺🇸🤴🏽vor 1 Jahr

😹😹😹

Profilbild von Klichi
Klichivor 1 Jahr

Handmade Genuine Leather

Profilbild von Olowo Eko
Olowo Ekovor 1 Jahr

Stupidity 😂

Profilbild von T.R.U.T.H
T.R.U.T.Hvor 1 Jahr

🤣

Profilbild von Izik John
Izik Johnvor 1 Jahr

NEVER.. THE GUY NA DULLER FOR LIFE

Profilbild von DEATH
DEATHvor 1 Jahr

You Dey ask the wise man when he go wise you just Dey watch upload his videos na 😹😹

Profilbild von Paul🇺🇲
Paul🇺🇲vor 1 Jahr

Never, not even the next life.

Profilbild von Mr K
Mr Kvor 1 Jahr

You carry arm rubber wey supposed rubb you come rubb me. What are you?

Profilbild von SolChapo
SolChapovor 1 Jahr

Bro ain't wising up anytime soon 🤣

Profilbild von Hamzat
Hamzatvor 1 Jahr

😂 😂 😂

Profilbild von B'FoLa ✌️
B'FoLa ✌️vor 1 Jahr

😆😆😆

Profilbild von TheTweetPlayboy
TheTweetPlayboyvor 1 Jahr

My second GOAT after ozain 🥰

Profilbild von G@ng***
G@ng***vor 1 Jahr

E good as you "use suppose to"😂🤣