正在加载视频...

视频加载失败

Which flag be this one again 👀🧎🏽‍♂️

102,445 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Mezie 的头像
Mezie1 年前

Pardon my unruly choice of word, but how do some people consciously choose to look irritating?

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy2 年前

who do these vocals remind you of?

Ben 的头像
Ben1 年前

Flag keh This one na black banner

FobeCyril 的头像
FobeCyril1 年前

If you go for something like this you no one to tell you your own iyaff finish

MALAIKA kING KUNTA 的头像
MALAIKA kING KUNTA1 年前

Use tattoos cover stretch marks

Yemi 的头像
Yemi1 年前

Bacteria.

Molano Hybrd 的头像
Molano Hybrd1 年前

All these flag wey una dey do like linesman for football pitch, no be me go help you find colour of flag wey you Dey find, na you wan do lineman

BABA KRYPTO 的头像
BABA KRYPTO1 年前

This one don knack all the dealers for her vicinity 😂😂😂😂

AvailableNews 的头像
AvailableNews1 年前

Portugal flag

Chunli damiloverto🏀💥🏀 的头像
Chunli damiloverto🏀💥🏀1 年前

I don’t like tattoo But when Amy nigga or babe draw it on there body I admire it well well ooo But u see this girl na she come make me dislike tattoos again But to be honest I love it on someone’s body Help me tell this lady to paint her body instead

Chunli damiloverto🏀💥🏀 的头像
Chunli damiloverto🏀💥🏀1 年前

I knw say na stretch make go make her draw this nonsense Cause I knw a Yoruba friend who did the same to her body all because she wants to hide stretch makes