正在加载视频...
视频加载失败
Which style be this one again?
10 条评论

Enete💎✊1 年前
Una dey do up and grateful challenge for church ? 😂

Unku1 年前
You enter church, see this kind settings, u take chair sit down 🤡s

Cherry1 年前
I sure say God sef no sabi most of the things dem dey do in church in the name of worship

B I G - P L U G AUTOS 🚙1 年前
I believe I can fly style

|| TBlaq||1 年前
Kangaroo spirit😂

MrOlaoluwa1 年前
Same vibes....😂😂😂😂

RuFF4Z1 年前
Omoh nothing person no go see oo, wetin be this one again na

TiZō♡1 年前
Until one person catch fire una go rest

AMARA1 年前
The whole place looks weird

Northerner1 年前
See how they are making place of worship a playing ground!🤦🏾♂️
