Loading video...
Video Failed to Load
Which flag be this?๐ณ
249,084 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

This one go dey use loud cook ๐

lol ๐

Well she will still meet her type kwa

This one na canopy

๐๐๐

Igbo flag

Smoke ๐จ Gas โฝ๏ธ Closed windows Tiled walls My sister, your lungs ๐ซ Dey model for DuduOsun You go girllllllll ๐๐๐yassss queennnn

Nothing green reach this one

This one ๐,no get color

lol ๐

Watin them dey gain for this one nawโน๏ธ The boy wey teach am this hope he marry her

Red mu pro max flag ๐ฉ

You wan dy knack "who goes you". Baba nla baba red flag ๐๐๐

Crimson red

Black flag

Highest in the Room ๐ฌ

Gbewa

Reddish black

She suppose use her mouth cook.

Ei Daenerysโ lost dragon

Wetin tiger generator dey do inside kitchen??

Devil's flags ๐๐ญ

Her smoking isn't my problem but what's the aim of smoking beside a cooking gas?

Black flag

Nah dem dey sabi cook pass

blue flag,๐

@_iamtolulope Smoke flag

Nigeria ๐ณ๐ฌ flag

Green white green

Red, black, maroon, deep blue flag

Red flag, such a dirty girl lickin her fingers instead of rinsing ....nahhh

White flag ๐ณ๏ธ

Omo this one big pass flag na Red Billboard

She did not really need that gas
