ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Which flag be this one again ๐๐ง๐ฝโโ๏ธ
11 ๆก่ฏ่ฎบ

Pardon my unruly choice of word, but how do some people consciously choose to look irritating?

who do these vocals remind you of?

Flag keh This one na black banner

If you go for something like this you no one to tell you your own iyaff finish

Use tattoos cover stretch marks

Bacteria.

All these flag wey una dey do like linesman for football pitch, no be me go help you find colour of flag wey you Dey find, na you wan do lineman

This one don knack all the dealers for her vicinity ๐๐๐๐

Portugal flag

I donโt like tattoo But when Amy nigga or babe draw it on there body I admire it well well ooo But u see this girl na she come make me dislike tattoos again But to be honest I love it on someoneโs body Help me tell this lady to paint her body instead

I knw say na stretch make go make her draw this nonsense Cause I knw a Yoruba friend who did the same to her body all because she wants to hide stretch makes
