Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which flag is this ? 🌚
11 Yorum

K.A.Y.O.D.E1 yıl önce
Omo nah successful flag who wan ball make e ball

Solar Heavy1 yıl önce
does this represent Miami?

Makana1 yıl önce
Na better flag jare.. either way na plus

DIVINE T🇺🇸🇺🇸1 yıl önce
Wifey flag

Xparte1 yıl önce
See skill abeg

MrBISHOP1 yıl önce
Omoor this Kele dem can really ball with man gbola 😂🤣

тωℓ1 yıl önce
Na only for Africa dem Dey red flag girls wey sabi play ball 😂😂😂

MEVIX1 yıl önce
Green oo Project Lamine Asap

Yung Baller1 yıl önce
Better green flag o Babe wey sabi ball Ah I go too love that girl 🥹

LEXIE'B™1 yıl önce
Green flag 😂

Charles1 yıl önce
Green flag
