Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which Forlext is that?? 😂😂
157,502 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

‘So this brother na forex trader, I for accept am that time o’😂😂😂😂

I’m doing tallest trader and also a vendor clito curlency

@BiggestGopher 😂😂😂

U never see anything 😂

This one na Emma fx 😂

😂😂😂😂😂

You are leaving in folest?😂😂

Clito currency

Baba say clipto culency 😂😂

Wtf😂😂 laugh wan finish me

Odumeje always got us like ...

Odumeje too funny😂😭

Odumeje our Favourite fake pastor 🤣🤣🤣

4rm Enugu u come down ? If u dey get BP try go his church ⛪️

@Ellybaba_ How do the congregation manage not to life all the time in this man’s church?? 😭😭

@abazwhyllzz Una sure say this man normal. Folext trader keh 😂

Ehh!?... you're Chukwudi from Phil Foden?! Ehh?! From which folest?? Ehh?! From Feran Torres... Which Folest?! Sabisa Folest?

@abazwhyllzz clinto colency 😭😭😭😭😭

If I Dey go this man church dem put mic for my mouth, I go just act like deaf n dumb cos I no get strength to explain who I be and wetin I dey do abeg 😂😂

This one don off😂😂😂

Has to be a forest trader😂

Where odumeje keep in sense of understanding

He trade in Forest true true 😂 Trading woods and timbers 🤣🤣

Which kind ABA FX trader be D's one here, that trade in forest?

Neekah over to you 😂😂😂😂

Why the girl wey sit for him back dey open eye like that?

Omo I swear laugh no make me remember caption wey I wan put for this picture cause tf is going on 😂 😂 😭

Even the foles trader cannot pronounce folex 😂😆

Thought I heard clinto forextry

Clito gini 😂

Clito currency 🤣🤣

Belike na this man church we go enter tomorrow Sunday 😂

Which one is clito curlency again

E dey trade forest ke

Wetin be this😂😂

Klinto colency 😂🤣

The mic man is funny 😄 he talk say sambisa forest 😂

This man no sabi pronounce anything for him life 😂😂😂
