Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which kain flag we go call this one now? 😂
33 Kommentare

Purple

This one na bloody red flag 😭

Her boyfriend right now.

This is not a red flag, this is red trouser , 15yards !!

Yoruba girls disgust me man 🤦♂️

She fit Dey take weed lowkey, what is this😂

At this point I wonder wetin the DJ promise her

Who teach her break dance 😂💔

Triple red flag 🚩

But to be very honest the girl really tried. She’s sabi dance let’s be sincere with ourselves. Let’s try to always look at issues 4rm a positive angle sometimes. D poster already made everybody start thinking one way with his caption. Make una try dey talk una mind sometimes

Who teach her break dance 😂

This one na big red flag …… Run for your life and atom of shame no dey her body

Na color black 😂😂

Bro.. Me go marry this one ooo, I need and entertainer

Red banner, this one pass flag

This one na red forest everywhere just strong.

Na all those hoodlums girls be this now😂😩

And na person suppose wife be this o na lgbtq 🏳️🌈 flag be this one

Lens student, shame no deh catch them at all 😁

Someone once said dancing has a spirit. A very beautiful one actually. Lol Pls let her be

Green white green 😂😂

She even break join😭🤦

Na Green white Green flag be this one 😂

Camouflage 😂😂

40,000

The knees walk is a Killa move 🤣🤣

the moves no too much for one plate of rice?

Green white Green 😂😂

Make una leave my girlfriend alone oo 🤣🤣🤣

Diswan na agojie

U fit take girl out of ghetto buh U no fit take ghetto out of her 😂😂😂

Na igala girl be this 😂

Waving flag...
