Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kain team be this? 😂😂😂
343,848 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Their own na to come frustrate your life😂😭😭 Na bully be this o😂😂

These ones na monks ... See Shaolin soccer

Eh remain make eh get Wings 😂😂

This kind team na en dey dominate village tournament for years without any real challengers 😂😂

Shaolin Soccer😂

Nothing you wan tell me dz guy nah monk🤣🤣🤣 is that a sholin temple

Na them be this

Na that celebration for pain me pass

TEAM NYESOM WIKE

Shaolin Soccer vibes⚽️

The matter nogo ever settle if na sunday set, the monitized own

Shaolin soccer 😭😭

If dem no rush 1 of them go hospital for fracture, make I know wetin cause am

there’s this football game we used to play back then on my nokia all this skills full there make person reminds me

Who be this guy 🤣

This is called shaolin soccer

I go carry USB cord enter field

Believe it or not, these guys cannot play the professional game. There’s a huge difference between street football and actual professional football

Ask me how much?

U literally can't fake dese 😂🤸

When better match reach now, they'll zone out 😂😂

Tai chi soccer 🤣

Na dis type my guy go see dat year, baba go dey fear, him go say "dis boys good wit enof flair" 😂😂😂

I watched this like 23 billion times with my teeth wide open. Crazy! 😂💯

See keeper deh enjoy 😂💔

Reminds me of New York globetrotters. Lol

Problem!!!!🤣🤣🤣

Aura 1000x 😂😂

Shaolin Temple Football 😂

If them never beat one of them, the rest no go wise

Will love to see more videos

That is Liverpool this season They're playing like Man U 😂😂😭

Football skills na water 🤣🤣🤣
