Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which kain wahala be this ?😂🤦♂️
507,608 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
33 Kommentare

Na Abigail put you for wahala?

People who are now dressing like this should be using truck to go to event instead of all these punishments Imagine that dress could have ripped off

Any girl wey do bbl , there life don spoil be dat

I hope no one is trying to blame the tailor here?? Cux that is exactly what customers🤷♀️

I just Dey fear make the dress no tear for back😂😂😂…. Everywhere just tight anyhow 😂

As a man who want peace of mind, If you marry this and expect to find peace of mind, God for punish for wanting to take what she can not give you. She want a stressful life

What is Abigail’s own in all this lol🤣🤣😂

Abigail don see work 😂😂🤣. She say “ok I’m inside” 😂😂

Naso my budget tight this December 😂

Wahala for who dey comfortable in her outfit oo🤣🤣🤣

Na Abigail go dey wash this woman yansh sef, be like say she no dey do anything at all.

Leave Abigal alone Who send u😂

This one is always looking for every means to display her fake yansh.

This thing suppose tear sha So e go funny 🥹😁

Abigail dey push Malaika inside car

Fear catch me for her here.. make I no hear the sound pe. Gown torn 😂😂😂

Na wheelbarrow she for use go her location

All these to knack man wey go dump you, smh 😂

Wait o,

Yansh wey no even enter person eyes e be like warmed sharwama or sharwema anyhow😂

I no understand why they go through this stress just slay.

The Corset is too tight 😭😭

Big wahala ooo

Oga o

Just to impress men 🤣

I hate Corset

@nawtybukola 🤣🤣🤣 head or bottom first?

This woman 😂😂😂

😹😹😹🤣🤣

Even the gele na another wahala😭🤣

😂😂😂

Lol, this crazy 😂

the most Yoruba pronunciation of Abigeal i done heard
