Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which kind content this guy de always create like this na
35,479 Aufrufe • vor 17 Tagen •via X (Twitter)
37 Kommentare

My own be say make dem pay times four of the garri and sweep that place if not we go get issues

I swear ehhe

The werey just waste garri like that fa 🤦💔

Very anyhow guy

I wonder oo

He should be arrested immediately

The guy content no de nice at all

Anything to receive funds from Elon musky

And people are hungry 💔

And him de waste food ehhe

This guy needs to be stopped😂

Arrest this guy !!

Shaa pay mama well

Him suppose pay her well

Illiteracy na bad thing oh!

This guy no get sense na

Edo boy sef

Mumu Edo boy

Omo ehn

Fuel go reach 5k/ltr....Oga continue

God abeg

After all this thing thy will definitely pay 😂

Make person summarize am abeg

The guy no well

Dem don plan eee😂😂😂😂 even the woman reaction says it all

See rough play

The guy no well oh

Wth

That guy na full

Is this content or madness? Useless Yahoo Yahoo boys with ugly faces...

😅😅

Anything for the clicks

Constituting nuisance and polluting the environment. U suppose do jail this man😂

This guy ehn 🤣

Wetin dem dey do?

Arrest these idiots for littering! What nonsense content is this?

Just imagine and some people has not had anything to eat since morning
