Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Forget content, na like this most guys dey always cook 🌚
10 Kommentare

Emelobe Obinnavor 1 Jahr
Him for wash leg join nah

Fash Daddy! 🥐 🪐vor 1 Jahr
I must be a woman then coz what’s this nonsense he’s cooking. I’m feeling nauseous watching it.

Peculiar ✨vor 1 Jahr
Is there any way to cook spag other than this?

TENIOLAvor 1 Jahr
We don spot one 🌚

Bunny 🐰vor 1 Jahr
This guy's next of kin go dey happy somewhere o. How you use 4 Maggie cook half spaghetti. Ah 😮

Velvet🎈vor 1 Jahr
You can’t cook my favorite meal like this and I will keep visiting you God forbid abeg 😹😹😹😹

Velvet🎈vor 1 Jahr
Did he really have to splash the pasta that way? Chai 😭😭

Back Up Lover (BESTIE)vor 1 Jahr
I see something like 3 crowns sachets milk for there. Abi na my eyes Dey pain me🙄🙄🤦🏽♂️

xiess🧸🤎vor 1 Jahr
Who is most guys ?

MattMaxvor 1 Jahr
Me wey no get time , I pour all together and wait for it get done .
Ähnliche Videos
Forget content, na like this some people dey actually cook oo! 👀😭
TENIOLA
387,326 Aufrufe • vor 1 Jahr
