ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Which kind dance Brainjotter carry come again ๐๐
11 ๆก่ฏ่ฎบ

Brain Jotter dey always try dey give us something new and exceptional.. if you look at all his contents you would see that he's exceptional and doesn't copy anyone.. big ups for Brain Jotter.

Are you a human ๐จ or a hippo ๐ฆ? โค๏ธClumsy Rush on #NintendoSwitch: ๐ Clumsy Rush on #XboxOne: #partygame #indiegame #indiegames #IndieDevHour

If na your babe be the girl wey comot her wig I pity you ๐๐

This guy Dey whine pass some girls self๐น๐น Brainjotter wenti be this ๐น๐น

Where they from dy see this green tshirts๐

Can i be your Shoemaker with this creativity?

Iโm more concerned on how he coordinate and direct them ๐๐ญ

Mtchewww I shake my head, how long him wan dey use all this one gain fans heart?

Naija squid game dance ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na mad people just full here ๐คฃ๐ That girl off me when she comot her wig tf ๐๐ญ๐ญ๐ญ

Brain jotter is going crazy with this his dance, this is awesome, tbh.
็ธๅ ณ่ง้ข
Which kind bragging rights be this again ๐๐๐๐๐
AYANFE
181,576 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ
Which kind game be this one again๐๐
Minister Of Thoughtsโ๏ธ
523,613 ๆฌก่ง็ โข 7 ไธชๆๅ
