Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which kind flag be this one again? 😭
35 Kommentare

People hate their health. I know from onset.

who do these vocals remind you of?

D flag dey like indigo with a touch of red😂😂😂

😂😂

Make girl dey drink action bitter no squeeze face. Chai, something them no born me well to drink

I feel like alcohol is for the male gender

Black flag

And your mouth go dey smell last last you no go brush

No worry I sabi church wey go help am

This flag don tear already 🤭🤭

The fact that we always condemn made in Nigeria is crazy. This Action bitter can be taken for jedijedi and some other things. I think the girl is taking it alongside biscuits because of the bitterness.

Red and black flag

See as she dey drink the ACTION lk sey na capri-sun

Nice combo, keep it up..

This one na BLACK FLAG Yorubastards

Red and black

This girl na axeman 777 whalai😅😂😂😂 forget flag 😭😭😭

Ona go dey eat weting go make ona belle dey black like charcoal

She dey try spoil Belle.

This wan no get flag no worry

Spec

This one na black flag 💔

No wonder eye don reach 33%..

The action you are taking is bitter oooo🥲They don wrote on the sachet already 🥲

Flag ke, red banner

Omor as a guy I no fit take that drink, but see as this girl dey take am.

Every soon this one will crying for help as a result of kidney failure all in the name of content

na purple flag be this

Black flag I guess

All flags

And this one is hoping to get married

I like ladies that drink o.... But taking action bitters and you no spoil face... Brrr you are very capable of unaliving... 🥺

Na water dey inside that action bitters nylon Nothing wey you wan tell me

Make this mumu continue to dey play with her health

Main reason why you see young people suffering kidney problems these days.
