Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Which kind flag be this one again? 😭

92,987 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля SMILE C₹Y₱TO
SMILE C₹Y₱TO1 год назад

People hate their health. I know from onset.

Фото профиля Solar Heavy
Solar Heavy1 год назад

who do these vocals remind you of?

Фото профиля PATLENE👩🏼‍🎤
PATLENE👩🏼‍🎤1 год назад

D flag dey like indigo with a touch of red😂😂😂

Фото профиля TENIOLA
TENIOLA1 год назад

😂😂

Фото профиля ♡ . 𝕏
♡ . 𝕏1 год назад

Make girl dey drink action bitter no squeeze face. Chai, something them no born me well to drink

Фото профиля New Cat 🤎
New Cat 🤎1 год назад

I feel like alcohol is for the male gender

Фото профиля TEE ORGAN
TEE ORGAN1 год назад

Black flag

Фото профиля 👑Ify
👑Ify1 год назад

And your mouth go dey smell last last you no go brush

Фото профиля Rickrhagz
Rickrhagz1 год назад

No worry I sabi church wey go help am

Фото профиля MAYOR OF ABUJA
MAYOR OF ABUJA1 год назад

This flag don tear already 🤭🤭

Фото профиля Ayomi || $Numba1
Ayomi || $Numba11 год назад

The fact that we always condemn made in Nigeria is crazy. This Action bitter can be taken for jedijedi and some other things. I think the girl is taking it alongside biscuits because of the bitterness.

Фото профиля Blessing♡
Blessing♡1 год назад

Red and black flag

Фото профиля Toyson Crypto
Toyson Crypto1 год назад

See as she dey drink the ACTION lk sey na capri-sun

Фото профиля Bright Edet
Bright Edet1 год назад

Nice combo, keep it up..

Фото профиля BLACK GHOST💀🥶
BLACK GHOST💀🥶1 год назад

This one na BLACK FLAG Yorubastards

Фото профиля ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥1 год назад

Red and black

Фото профиля XDAVE_TECH🤓
XDAVE_TECH🤓1 год назад

This girl na axeman 777 whalai😅😂😂😂 forget flag 😭😭😭

Фото профиля Ezeprince
Ezeprince1 год назад

Ona go dey eat weting go make ona belle dey black like charcoal

Фото профиля Kodak Moni
Kodak Moni1 год назад

She dey try spoil Belle.

Фото профиля Famous Casual
Famous Casual1 год назад

This wan no get flag no worry

Фото профиля 👑 king zion first of his name
👑 king zion first of his name1 год назад

Spec

Фото профиля Mr C.O.D 🦅💰
Mr C.O.D 🦅💰1 год назад

This one na black flag 💔

Фото профиля Dark horse ©️™️
Dark horse ©️™️1 год назад

No wonder eye don reach 33%..

Фото профиля Waheed Abiodun
Waheed Abiodun1 год назад

The action you are taking is bitter oooo🥲They don wrote on the sachet already 🥲

Фото профиля Dauda Onawola, DVM+
Dauda Onawola, DVM+1 год назад

Flag ke, red banner

Фото профиля Record_rex
Record_rex1 год назад

Omor as a guy I no fit take that drink, but see as this girl dey take am.

Фото профиля Abdul
Abdul1 год назад

Every soon this one will crying for help as a result of kidney failure all in the name of content

Фото профиля JerryTheProgrammer💻 👩‍💻
JerryTheProgrammer💻 👩‍💻1 год назад

na purple flag be this

Фото профиля Ayo Olalere
Ayo Olalere1 год назад

Black flag I guess

Фото профиля munaschamber
munaschamber1 год назад

All flags

Фото профиля Newman ebube
Newman ebube1 год назад

And this one is hoping to get married

Фото профиля Newton
Newton1 год назад

I like ladies that drink o.... But taking action bitters and you no spoil face... Brrr you are very capable of unaliving... 🥺

Фото профиля Hamidah Adedoyin
Hamidah Adedoyin1 год назад

Na water dey inside that action bitters nylon Nothing wey you wan tell me

Фото профиля 💧
💧1 год назад

Make this mumu continue to dey play with her health

Фото профиля Da Modest 🕊️
Da Modest 🕊️1 год назад

Main reason why you see young people suffering kidney problems these days.

Похожие видео