Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
which kind format be this? 😭
144,925 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

As she open her mouth, she just wowo instantly

😭😭😭

‘I give him the opportunity to help me’

😭😭

@ak_shakababu Women dey always muzz me.😭😭

@phisco_ @ak_shakababu na she like the guy but na the guy gats show workings

Omo women dey very delusional guy

She even said “we are in business” that means she is all about business and not love, this kind of lady will just be bringing her problems for you to solve like a detective with a deadline 🤦♂️

See her mouth like Trash compactor!!

We ain't lock in, am not your savior b

This one and working boy wey dey run dating, no difference

The video Dey vex me

Dem don call out her rubbish for TikTok😭😭😭

See tactics... No tactics I no go see for this life

Sir Alex Beggurson😂

“Reciprocate” ??. Like as in you give me the ‘opportunity’ to do something for you and I ‘reciprocate’ by doing that thing?. These bitch*s must truly be retarded

This gender too mumu 🤦🏾♂️ dem know even know the meaning of what they say almost 98percent of them mumu like mad na why there papa dey collect money before e release them 🤣

God 😭😭😭😭😭😭😭😭😭

people go just siddown, tie their existence and way of life to begging it is nauseating when you think about it fr

Lost my Airtel Num and wanted to retrieve it and was told I can’t retrieve it cause my NIN wasn’t linked to the Num and I remember a time where Airtel disabled numbers if you weren’t up to 13 and my dad put his details…trying to whitelist it and having issues @AirtelNigeria

If you ask me to help you solve your problem I go just assume say u hate me ni😭….cause wdym out of everybody in your dm it’s me you chose to inconvenience 😭💔

No choose me abeg keep your like go and ask your father🙂

He's going no where o 😭 E go use billing dey kill am dey go

Abeg, don’t choose me

A product of a one-night stand.

😂😂😂😂😂

This is the format they use to recruit yakubus.Stay around and be helping her, she'll later tell you she just sees you as a friend

Unto sey my favorite color na 5 😂

"Once we fixes it, we in business, we locked in, you ain't going no where." I just pity that scapegoat where them go use this format for.

Hook’s law😭😭😭

😂😂😂

Werey no give her papa and brothers opportunity. Na me why you no know from Adam you wan give the opportunity. ONSRR 😂

You did not hear the part she said “we in business” that means Opueh don sure for you

Tactics plenty

"I give him the opportunity to help me"

Format por lowo omo onibara 😂😂

@mayorsnl e say na opportunity 😭😭😭
