Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which kind update be this 😭😂
71,631 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

Na only pastor go benefit from this update o

Gbam 👍…Naa my next move be this. I no fit come die

update where everyone loses 😭😂

Na Jeje Mummy Sindara siddon o, she collect inside this matter.

Na this big head he take reason this kind chaos 😂

Opelope Olorun daddy 🤣

He con end am with I wish you good luck. Where good luck dey for this matter now 😃

Omoh una sabi this inheritance work o 🤤😹

Opa kan sef too much 😂 buy half yard

Make I bookmark am sharp update lol 😂

Look yourself for mirror then look who dey give you advice before you go begin zuzu o🤌🏾...

Mummy Shindara as how? Why mentioning my baby name? lol 😂

Update buruku 😂😂😂😂

Weytin go con be my gain now ?

Wtf bro😂😭

@KunzyC 😂😂😂😂😂

@Asarailu_HipHop 😂😂😂😂😂😂

Egbon yi ti ya werey ri

I'm bookmarking this 😆

@TzHaryhurmidey Yoruba film 😂😂😂

Definition of no con kill me abeg 🤣

This one ☝️ sweet me. He looks exactly like who would do that. I Dey come.

I no expect where e land

Dis update na pastor it go favour

Egbon yi ti ni touch 😭

Wetin be this?😂

😂😂😂😂😂😂😂😂

Why mummy Shindara ? lol

Mad 😂😂

How I go explain to my kids say I no fit harm chicken 🐔? Cuz those pikin no go hear 👂 pim 😂

😂😂😂😂

Make no use this brain cook beans oo
