Loading video...
Video Failed to Load
Which kind game be this? ๐น๐น๐น
102,448 views โข 5 months ago โขvia X (Twitter)
36 Comments

The red guy changed his glory ๐คฃ

Cake na glory? ๐น๐น

Why breaking when they could have just lifted it up? The game is nice but avoid wasting material that can be used again

Chicago lakers LeBron James jersey is crazy

I like as the first one dey busy dey enjoy him onion in peace

That guy in red change e destiny from good to bad ๐๐

He dropped the cake ๐ฉ๐คฃ

Dem for make the calabash like 5 or 6 make dem choose as dem like

African King Von ๐๐๐

Never in the history of Niggadom have I seen a red Lakers jersey

รtแบนฬlแปฬrรนn ni baba รฌwร

I bet they robbed his ass when the video was over ๐

E better to chop onions than to chop nothing...

If e no return that money after camera off, make I know wetin cause am

Person wey chop onions ๐๐

he actually ate the onion ๐๐

Why did that dude keep eating the onions? ๐๐

See Eze teeth ๐ญ๐ญ๐ญ

Be content with what you have what did he agree to change when he has already picked?

Something wey he no wash Ewwww

Curse dey follow that guy in red, even after them give you cake e still fall ๐คฃ๐คฃ

They could just lift it??

I want to carry my thing back๐ญ๐

why break the calabash, when you could just lift it?

Na only cultist Dey chop raw onions

Show off wan finish braid boy

There's something off about these guys๐ค

Thereโs a lot to be learnt here tho, lovely gameโฆ I recommend

That guy on the white didn't fight nor argue when the dude flowery shirt took his place

Who knows

The onion wey that first guy been dey enjoy, be wan later make am cry ๐ญ

Nah only โBadboyโ see money collect Be a bรคdboy today๐ซต๐พ

Bro on red exchange his glory ๐

Whizzy no get luck at all, he drop the cake still ๐

Onions na gold one time like that ๐ ๐

Grass is never greener on the other side remember
