Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Which kind game be this? 😹😹😹
102,448 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

The red guy changed his glory 🤣

Cake na glory? 😹😹

Why breaking when they could have just lifted it up? The game is nice but avoid wasting material that can be used again

Chicago lakers LeBron James jersey is crazy

I like as the first one dey busy dey enjoy him onion in peace

That guy in red change e destiny from good to bad 😂😂

He dropped the cake 😩🤣

Dem for make the calabash like 5 or 6 make dem choose as dem like

African King Von 💀😂😂

Never in the history of Niggadom have I seen a red Lakers jersey

Ìtẹ́lọ́rùn ni baba ìwà

I bet they robbed his ass when the video was over 😂

E better to chop onions than to chop nothing...

If e no return that money after camera off, make I know wetin cause am

Person wey chop onions 😂😂

he actually ate the onion 😂😂

Why did that dude keep eating the onions? 😂😂

See Eze teeth 😭😭😭

Be content with what you have what did he agree to change when he has already picked?

Something wey he no wash Ewwww

Curse dey follow that guy in red, even after them give you cake e still fall 🤣🤣

They could just lift it??

I want to carry my thing back😭😂

why break the calabash, when you could just lift it?

Na only cultist Dey chop raw onions

Show off wan finish braid boy

There's something off about these guys🤔

There’s a lot to be learnt here tho, lovely game… I recommend

That guy on the white didn't fight nor argue when the dude flowery shirt took his place

Who knows

The onion wey that first guy been dey enjoy, be wan later make am cry 😭

Nah only “Badboy” see money collect Be a bädboy today🫵🏾

Bro on red exchange his glory 😂

Whizzy no get luck at all, he drop the cake still 😆

Onions na gold one time like that 😅😅

Grass is never greener on the other side remember
