Loading video...
Video Failed to Load
Which kind lie be this? This fanbase just us3less anyhow 😭😭
35 Comments

Ojuelegba no reach 110M talkless of 340M. Una just dey manufacture figures for kitchen 😭 this fanbase no get facts at all.

Nah harrsha sister be dis nothing you won tell me 😂

@WizStatz come see your lie lie sister oo😭😭😭

If she talked about essence you for hear over 1 Billion streams 😂

Ojuelegba as how 😭😭

I shock the first time I see this video because when those numbers take enter when I know no 😂😂😂

Wizkid FC really be proving that having an opinion and having sense are two completely different things 😭

@callmhepablo Olodo FC’s sabi lie like mad 🤣🤣🤣🤣

Wait she dey try sneak wizkid into the conversation make una no mind her

Solo and she she mention Wizkid 😂😂😂

How many Spotify dey this world?! Na ai Spotify i dey use?

I need her handle please

Ayra Star - Rush over 500 million

@foden_okezie Dem gats lie to fit into big men settings 😂😂

Fc life don spoil 😂

I see this thing for my fyp , I wan mad

The lie too much 🤣🤣🤣🤣 joro 340 million

See her useless face

As I check Omo na so so lies she Dey lie 😭

She funny

Is she trolling? 😭😭

Nobody gives a fvck about those olodos , their fave is already in his No-Hit Era, album don fl0p upon all the farming... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

This one dey find clout na 😂

This girl don spoil my 20,s

Omo

😭😭

We gatz Dey study this kain people

Slovido no dey keh😭😭

And yet una burna oil nation still dey farm like frogido una too useless 🤣😂

Giant 🦍

The lie no be here

I blame ur mom tbh she’s foolish

😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃

@Ez_Opeyemi Wizkid FC abeg nau😭

🤣🤣🤣
Related Videos
Sensitive content
which kind format be this? 😭
shaka ⚡️
144,925 views • 2 months ago
