正在加载视频...

视频加载失败

Which kind lie be this? This fanbase just us3less anyhow 😭😭

24,974 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)

35 条评论

IamVictor 的头像
IamVictor8 天前

Ojuelegba no reach 110M talkless of 340M. Una just dey manufacture figures for kitchen 😭 this fanbase no get facts at all.

🆂🅰🅼🆈🅾🆄🅽🅶🫥 的头像
🆂🅰🅼🆈🅾🆄🅽🅶🫥8 天前

Nah harrsha sister be dis nothing you won tell me 😂

BIG Mayana 💫⭐️ 的头像
BIG Mayana 💫⭐️8 天前

@WizStatz come see your lie lie sister oo😭😭😭

Zeekiii 的头像
Zeekiii8 天前

If she talked about essence you for hear over 1 Billion streams 😂

Adewale 🤍✨ 的头像
Adewale 🤍✨8 天前

Ojuelegba as how 😭😭

GOLD MG 的头像
GOLD MG8 天前

I shock the first time I see this video because when those numbers take enter when I know no 😂😂😂

Marino 的头像
Marino8 天前

Wizkid FC really be proving that having an opinion and having sense are two completely different things 😭

Biggest_Coal🦍 的头像
Biggest_Coal🦍8 天前

@callmhepablo Olodo FC’s sabi lie like mad 🤣🤣🤣🤣

The Most Superior 的头像
The Most Superior8 天前

Wait she dey try sneak wizkid into the conversation make una no mind her

Albert Alfonso Enuson 的头像
Albert Alfonso Enuson8 天前

Solo and she she mention Wizkid 😂😂😂

HAIER😡😂 的头像
HAIER😡😂8 天前

How many Spotify dey this world?! Na ai Spotify i dey use?

Zeekiii 的头像
Zeekiii8 天前

I need her handle please

OGA SiR MAD 的头像
OGA SiR MAD8 天前

Ayra Star - Rush over 500 million

olamiposi🦍 的头像
olamiposi🦍8 天前

@foden_okezie Dem gats lie to fit into big men settings 😂😂

H.I.S 1127 的头像
H.I.S 11278 天前

Fc life don spoil 😂

THAT PH CITY BOY 🇦🇷 的头像
THAT PH CITY BOY 🇦🇷8 天前

I see this thing for my fyp , I wan mad

Precious 的头像
Precious8 天前

The lie too much 🤣🤣🤣🤣 joro 340 million

ALOME GIFT🗨 的头像
ALOME GIFT🗨8 天前

See her useless face

𝓡𝓲𝓬𝓬𝓱 𝓐𝓻𝓽𝓱𝓾𝓻 的头像
𝓡𝓲𝓬𝓬𝓱 𝓐𝓻𝓽𝓱𝓾𝓻8 天前

As I check Omo na so so lies she Dey lie 😭

organic abubakar🦍 的头像
organic abubakar🦍8 天前

She funny

c1.drilla 的头像
c1.drilla8 天前

Is she trolling? 😭😭

Afrobeats M0nster 的头像
Afrobeats M0nster8 天前

Nobody gives a fvck about those olodos , their fave is already in his No-Hit Era, album don fl0p upon all the farming... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

MH∀⊥ I ∀W!!!?⚡️😈 的头像
MH∀⊥ I ∀W!!!?⚡️😈8 天前

This one dey find clout na 😂

Chris banks 🦍🦍🦍🦍 的头像
Chris banks 🦍🦍🦍🦍8 天前

This girl don spoil my 20,s

Adesoji 的头像
Adesoji8 天前

Omo

FELIX • 的头像
FELIX •8 天前

😭😭

John ! Joshua 的头像
John ! Joshua8 天前

We gatz Dey study this kain people

LUGOLEE 1🦍 的头像
LUGOLEE 1🦍8 天前

Slovido no dey keh😭😭

mitch🦅🦅 的头像
mitch🦅🦅8 天前

And yet una burna oil nation still dey farm like frogido una too useless 🤣😂

Duck Ryne 的头像
Duck Ryne8 天前

Giant 🦍

pablo Escobar 的头像
pablo Escobar8 天前

The lie no be here

Cosmos Lahn 的头像
Cosmos Lahn8 天前

I blame ur mom tbh she’s foolish

smile 的头像
smile8 天前

😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃

Montenegro🇲🇪✌️ 的头像
Montenegro🇲🇪✌️8 天前

@Ez_Opeyemi Wizkid FC abeg nau😭

boylondonisback 的头像
boylondonisback8 天前

🤣🤣🤣