Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which kind mix be this๐
36 Kommentare

I don't have prof, but This DJ na drug addict

๐ญ๐ญ๐ญ

Is dz a joke to you This still ranks num 1 of them all

DJ don comot my guy from the spirit ASAP ๐๐ He dey mix Oxlade with Akanchawa ๐

When you make music, but your mom wants you to make gospel music

Now my mama de ask me why I change the song๐ญ๐

is it ur uncle๐๐๐๐คฃ

As how๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ

You never see this one Guy!?๐ ๐

Why e come make sense ๐

Lmaoooโฆ I swear I wasnโt ready.. wtf ๐คฃ๐คฏ

Growing up my mum almost scatter my eardrum with this song every morning ๐

i tire oo ๐๐

๐

When you think you don hear am finish na that time Abazz go bring another one

If this is true Abeg make una come help me arrest DJ kaso wey de my area abeg โฆ I no know where the werey see laptop start this nonsense mix em de use disturb person

The Gbedu too sweet Just play this one for those mama where Dey they church ๐

Na why I de see people chop bread and Indomie ๐.cuz the mix enter

You go first think say you Dey go heaven then pass there enter hell fire ๐

KU LO SA for sweet as a reggae song o๐

Me listening to this while Iโm half blunt on Cana ๐ฅน๐ฅน

I never see DJ kaso for lie 5 days now โฆ. Dem don later arrest am for the nonsense hits em de play bah

That mix is diabolical ๐ the Dj is on fluctuating motion like rollercoaster ๐ข he dey touch heaven and earth ๐ค๐

When the second one enter baba come KOLOSA ๐ ๐คฃ ๐ ๐น ๐

Dj put you for spirit mood an still comot you from spirit mood again ๐๐

The time I saw the comments na 419๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

E enterrrrrr๐ญ๐๐

Leave the dj first how come dem de turn the tv like dat

DJ dey test him faith

๐

You dance abi you no dance????!!

Omo d@ mix mad gan ๐

๐๐๐

Him no know if him go rock or worship๐๐

The dj deserve Grammy
