Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Which kind mix be this😂

293,284 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля ALABI NOT PASUMA🎇
ALABI NOT PASUMA🎇4 месяцев назад

I don't have prof, but This DJ na drug addict

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫4 месяцев назад

😭😭😭

Фото профиля donprince
donprince4 месяцев назад

Is dz a joke to you This still ranks num 1 of them all

Фото профиля ИΞMΞSIS
ИΞMΞSIS4 месяцев назад

DJ don comot my guy from the spirit ASAP 😂💔 He dey mix Oxlade with Akanchawa 😅

Фото профиля No N Chalant 𓃵
No N Chalant 𓃵4 месяцев назад

When you make music, but your mom wants you to make gospel music

Фото профиля Ebere😈
Ebere😈4 месяцев назад

Now my mama de ask me why I change the song😭😂

Фото профиля Noush 🇸🇳
Noush 🇸🇳4 месяцев назад

is it ur uncle😂😂😂🤣

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫4 месяцев назад

As how😭😭😭😭🤣

Фото профиля Sakatan
Sakatan4 месяцев назад

You never see this one Guy!?😅😂

Фото профиля Thereal_Chyze 💰
Thereal_Chyze 💰4 месяцев назад

Why e come make sense 😂

Фото профиля SizZzle. 😎🇳🇬
SizZzle. 😎🇳🇬4 месяцев назад

Lmaooo… I swear I wasn’t ready.. wtf 🤣🤯

Фото профиля Blackman
Blackman4 месяцев назад

Growing up my mum almost scatter my eardrum with this song every morning 😂

Фото профиля BAMIDELE🕊
BAMIDELE🕊4 месяцев назад

i tire oo 😂😂

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫4 месяцев назад

😂

Фото профиля Oluwaseun
Oluwaseun4 месяцев назад

When you think you don hear am finish na that time Abazz go bring another one

Фото профиля YoungMooch🐐
YoungMooch🐐4 месяцев назад

If this is true Abeg make una come help me arrest DJ kaso wey de my area abeg … I no know where the werey see laptop start this nonsense mix em de use disturb person

Фото профиля Mide
Mide4 месяцев назад

The Gbedu too sweet Just play this one for those mama where Dey they church 😂

Фото профиля Pzonex
Pzonex4 месяцев назад

Na why I de see people chop bread and Indomie 😂.cuz the mix enter

Фото профиля Victor emmanuel
Victor emmanuel4 месяцев назад

You go first think say you Dey go heaven then pass there enter hell fire 😁

Фото профиля Luppéé🌬
Luppéé🌬4 месяцев назад

KU LO SA for sweet as a reggae song o😂

Фото профиля Sa'eed sidiq
Sa'eed sidiq4 месяцев назад

Me listening to this while I’m half blunt on Cana 🥹🥹

Фото профиля YoungMooch🐐
YoungMooch🐐4 месяцев назад

I never see DJ kaso for lie 5 days now …. Dem don later arrest am for the nonsense hits em de play bah

Фото профиля Abayomi 🇳🇬🇵🇹
Abayomi 🇳🇬🇵🇹4 месяцев назад

That mix is diabolical 😂 the Dj is on fluctuating motion like rollercoaster 🎢 he dey touch heaven and earth 😤😂

Фото профиля Fîřɛ Ĺõŕð Øẓ̌äị 📊
Fîřɛ Ĺõŕð Øẓ̌äị 📊4 месяцев назад

When the second one enter baba come KOLOSA 😆 🤣 😂 😹 😆

Фото профиля heaven angel
heaven angel4 месяцев назад

Dj put you for spirit mood an still comot you from spirit mood again 😂😂

Фото профиля BAOKU💀 ISE OTAN👻
BAOKU💀 ISE OTAN👻4 месяцев назад

The time I saw the comments na 419🤣🤣🤣

Фото профиля Resiliencebigdicey
Resiliencebigdicey4 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Tray not Trey!!
Tray not Trey!!4 месяцев назад

E enterrrrrr😭😂😂

Фото профиля Scope Eb
Scope Eb4 месяцев назад

Leave the dj first how come dem de turn the tv like dat

Фото профиля kelz🎖️
kelz🎖️4 месяцев назад

DJ dey test him faith

Фото профиля VALY🩷🩷🩷
VALY🩷🩷🩷4 месяцев назад

😂

Фото профиля Uti | BrokeIt $TOR
Uti | BrokeIt $TOR4 месяцев назад

You dance abi you no dance????!!

Фото профиля MR LIGHT💡
MR LIGHT💡4 месяцев назад

Omo d@ mix mad gan 😂

Фото профиля Benkingsley Nwashara
Benkingsley Nwashara4 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля BestSoloGlobal
BestSoloGlobal4 месяцев назад

Him no know if him go rock or worship😂😂

Фото профиля Döpaminë🧠
Döpaminë🧠4 месяцев назад

The dj deserve Grammy

Похожие видео