Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind nurse be dis ??😂😂😂
27,711 görüntüleme • 21 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Joblessness don make all of us turn content creator 😂

This girl will kill me 😂

She just sabii her work well 😂

I don dey like this girl content oh, she and Mrs Aje 😂😂😂

She's doing her work😂

This girl suppose collaborate with those aboki iron condemn girls 😂😂😂

She nor dey use eye see fine boy.. 😂 😂 😂

She knows her work

For clarity, a pharmacy is not a place to give injections. A pharmacy could lose its licence for it

Her facial expressions dey kpai me

Jesus 🤣🤣🤣🤣

She looks like brainJetta sister

She never see that kind fine customer B4 in her life. 😂

🤣🤣🤣

This girl no get sense😂😂

This pinkie lady no well at all 😁

😂😂😂😂😂

I've never seen this one before

Wetin be this??😂😂

This girl don mad 😂😂😂

Wetin I watch

This girl eyes eyes muzzz me 😂

This babe is my fav na ooo😂😂😂

Talent dey here. FG bringing out the ingenuity in you.

😂😂

😂 😂 😂

Where una see this lady 🤣🤣

This girl dey worry oh😅🤣

@grok what is the name of her x page
