Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Which kind girl be this na! Na different pattern just dey her hand 😂😂
Комментарии: 35

I thought i was the only one 🤣. Her voice, her facial expression kept me laughing all thru the video. This is crazy though. Some people are just funny like really really funny.

MAKE UNA LEAVE AM OO😂 MAKE SHE CHOP HER MONEY COMPLETE 😂😂💔

This girl get faith

Werey say "I lodge my faith" 😂😂😂

some have babe no money for hotel,some have hotel no man

Dress your faith😂😂😂 this girl no go finish me

You lodged your faith for ₦26,500? Your faith cheap oh.

Make she no enjoy money 😂

This girl is hilarious & stupid at the same, i thought men were cheap so how is this happening 😂😂😂😂😂😂

Be like say this girl graduate from Physics explanationology

Some people are mad 😃😃😃

Please help me call the girl abeg 🙏🏻, Tear rubber husband Available 🤩

Na she Seyi Vibez sing different pattern for

Some people actually have that mentality of using everything available bc they “pay” money.

Omo 😂😂😂😂

I have lodged is man that remain. Help me to find a man

This babe is something else 🤣 It’s her voice and facial expression for me 😂

She wan enjoy her money 😂😂😂😂😂

Oh Chim.. I love this girl! She’s effortlessly Funny jokes apart 😂

40-46 55,000

😂 mustard seed faith

This girl is a natural sabinus😂😂😂 Wdym you logged your faith😭😭😭😂😂

That girl Dey ment big time 😂😂😂

This girl don mad o 😂😂😂

Were wo tun leleyi 🤣🤣🤣🤣

She lodge her faith😂😂

She lodgwd her faith indeed. Fateless🤣

What's wrong with people in Nigeria? 😄😄😄😄😄😄😄 Nigerian youths should avail themselves regularly for mental health assessment I don't understand what's happening anymore 😄😄😄😄😄😄 What's this??

Ehn enjoy with faith, since you already lodge by faith oniranu omo😂😂😂😂

The man shock 😭😭😭😭

Una don start this New Year Again? Which one is I lodged my faith? 😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Dress in what?

Na content jare

"It's not 22,000 it's 26500" let it be clear 😂😂

Her voice is just making me laugh 😂
Похожие видео
Sensitive content
Na this kind girl guys dey find 😜😂 If na you, you go fit do am? 🤔😂
MEDIA BLOG
459,898 просмотров • 1 год назад
