Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind settings be this?
133,807 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Person talk say body odour go just full everywhere una mouth no good at all 😂😂😂

For this settings phone go too loss and odor go full everywhere

Gen Z influencers 😂

Na we dey disturb Lagos right now!!!

Na Pepsi sponsor the settings

Where settings wey you go see that Enori

Pepsi bop

@MagnificentKin6 Old taker wan use new takers farm engagement.

Just go run test after this hangout

Na clear eye this squad dey use catch all these cruise😂

Local sharpizzy level 😂

@officialEFCC look into this matter quickly

That song na my mood right now

😭😂 X influencers outside the app is a different species entirely. So na this una dey do when una no dey tweet? 💀🤣

the settings too dope 💯💯

Make dem dey enjoy

Who are these people

You no advise them?!😂 na una footsteps dem Dey follow now

@perolee_music 😂😂

Villagers

U gbadun the setting me that

Na old taker's settings aje 🤣🤣🤣

Fooling NG 😂😂

Vibes settings🔥🤍

Dear @officialEFCC I noticed nigeria naira is been miss used in this video. Pls do the needful

The stench from this room dey capable of killing 8 healthy adults.

@majimosess Eh place go Dey smell somehow

I ask again, what exactly was the essence of this gathering?

Odour settings 😹

Infection setting. That girl for front na the carrier.

Sapa settings

If na women plenty pass men for that house, they for don dey assault the men sexually

The place go dey gba ehn

Nunu squad 😂
