Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which kind mix be this😂
36 Kommentare

I don't have prof, but This DJ na drug addict

😭😭😭

Is dz a joke to you This still ranks num 1 of them all

DJ don comot my guy from the spirit ASAP 😂💔 He dey mix Oxlade with Akanchawa 😅

When you make music, but your mom wants you to make gospel music

Now my mama de ask me why I change the song😭😂

is it ur uncle😂😂😂🤣

As how😭😭😭😭🤣

You never see this one Guy!?😅😂

Why e come make sense 😂

Lmaooo… I swear I wasn’t ready.. wtf 🤣🤯

Growing up my mum almost scatter my eardrum with this song every morning 😂

i tire oo 😂😂

😂

When you think you don hear am finish na that time Abazz go bring another one

If this is true Abeg make una come help me arrest DJ kaso wey de my area abeg … I no know where the werey see laptop start this nonsense mix em de use disturb person

The Gbedu too sweet Just play this one for those mama where Dey they church 😂

Na why I de see people chop bread and Indomie 😂.cuz the mix enter

You go first think say you Dey go heaven then pass there enter hell fire 😁

KU LO SA for sweet as a reggae song o😂

Me listening to this while I’m half blunt on Cana 🥹🥹

I never see DJ kaso for lie 5 days now …. Dem don later arrest am for the nonsense hits em de play bah

That mix is diabolical 😂 the Dj is on fluctuating motion like rollercoaster 🎢 he dey touch heaven and earth 😤😂

When the second one enter baba come KOLOSA 😆 🤣 😂 😹 😆

Dj put you for spirit mood an still comot you from spirit mood again 😂😂

The time I saw the comments na 419🤣🤣🤣

😂😂

E enterrrrrr😭😂😂

Leave the dj first how come dem de turn the tv like dat

DJ dey test him faith

😂

You dance abi you no dance????!!

Omo d@ mix mad gan 😂

😂😂😂

Him no know if him go rock or worship😂😂

The dj deserve Grammy
