Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind tactics be this nauuu 😭
119,309 görüntüleme • 14 gün önce •via X (Twitter)
58 Yorum

"You always make me laugh na why I enter your dm" na lie oh thief 🤣

Na me be clown nw😭😂

🤣😂

Na you dey make her laugh. Na you go still surprise her with gifts

It’s ain’t easy

Dem crazy gan😂,e get one wey come back because of that shit..I fuck am japa o

I wonder how those people dey think sometimes walahi

Omo i swear na..na serious pressure o wey be say at some point she dey remind me before we nack...I just clock am😂.. Omo as I no run the package she later show true colors ooo...evil

She suppose dey pay you for making her laugh…If nah AY or Sabinus she go buy ticket to go see am

U sef see am, she still want make I do surprise

Ayo press this money nah 😂

Pay me make I use am carry 10 odds tomorrow

YOU GO FLOAT THE IDEA TO AM YOU ALWAYS MAKE ME LAUGH PEP and ARTETA never use these kinds of tactics 😂😂😂

Prime Pep vs prime Klopp 😅

she come check if you still be fool

I was never a fool

shey them dey plan surprises ni?

She dey hustle for surprise

she dey expect gift nau 😅😅😅

Make I surprise her with money bouquet and flower 😭

You be Akpororo comedian

I get talent I no know

To enter WhatsApp they always fear me 😂😂

Omo na everywhere them dey

😂😂😂

You seff no small Baba sharply use double 4

Abi make I do the surprise ni 🤔😂

Stop et Don't Micheal Carrick bro

Neverrr 😂

Dem like foolish things gaan

Like bro, she should be worried about looking good and taking nice pictures, na who go do surprise she dey find because of wetin she see on TikTok

You sef contain the attack well😂😂

Prime Jose Mourinho 😂

Prime pep Guardiola

Omooo Guardiola sef dey learn for here 😂

Make Carrick come take classes from her Biko😂

He need am 😭

Na you be her Bovi 😂😂

😭

“You always make me laugh na why I enter your dm”

Girls like to worry about the most stupid things

"You go float the idea to am" na once laugh full my belle😂😂

I dodge billings for a living 🙂↔️

You good baba mi Handout when?

“You always make me laugh” Fanta de joker😭✌️

Them call you joker and you invite her over on Friday??

E good as u defend well 😂

@sod_maq

Na 2 to beat 1 she wan run you like this but she no sabi say na shadow marking defender you be😂😂😂💔

If nobody surprise her make she surprise herself nau

😂😂😂😂😂

I like as you still make am laff once again 😂😂👍 Nah Man you be

😂😂😂

First of all, shey na federal poly ede she dey??

Wow Ayobami the comedian see tactics

Chia comedian 😂😂😂

Na me nau 😌

you ‘ey always make me laugh na why I enter your dm. See scope😭
