Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind talk be this?😂😂😂
58,365 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Doggy with AC for the presence of God 😂😂.. enjoyment no pass like dis na 😂😂

Make he share location of that church first

You no fit use mosque 🕌 do this kind content but as church ⛪️ everything goes it’s ok

Someone should check the wall, who's that on the wall frame 🖼️

Wentin be the name of this church I need go am

Colos at work 😂

God abeg I don too see that picture 🖼️ for wall but I can't remember where.😔😩 Anybody see that picture abi na only me

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 God abeg ooooo, church were help him life you dey say make him leave am as how abeg....🤷

Guy, no leave dat church werey🤣🤣

lol Abazzzz Haba😂😂😂

Which kind church be this?

Him pastor na my cousin brother

I hope no be Arome church😂

That's some cold doggy 💀

😆

😂😂😂

Wetin be this 😂😭

I no go leave the church laye laye 😂

God 😂 😂

No be Childs 😂

His my church member 😁

😂🤣😂

@kruz_anime

Abeg where is your church located

Enjoyment don reach church 😂

😂😂😂

This one shock me 😂

🤣

Hahaha😂🤣🤣

Lol. 😂😂😂

Ahh😂😂😂
