正在加载视频...
视频加载失败
Which one is roadside banker again?
111,639 次观看 • 16 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

Yeah I'm a roadside obtainer man sha hold your phone tight

Everything na packaging ....!!!

They mean POS agents

She never talk wetin she Dey do.

POS operator

POS wey go Harvard 😂😂😂😂

Normal POS naw 😪😂😂

Those are POS banker. 😂

Me and you no say no be POS you dey do this girl 😂 😂

Na point of service alias POS😂

POS 😂😩

Na POS jooor 😂

Normal POS agents now😂

Another name of OS is what again?

POS now

Road side bank is really befitting for the job

Allen Avenue banker na do you get it 😆 🤣 😂 😹 😆 🤣

POS attendant are the new real Bankers o 😂

No days off for road side banker?😅

Another way to shade market.

Pos to local na why 😅

POS

POS attendant and short time banker 😂

Werey dey do pos - road side banker indeed

POS operator redefined

Pos people na

Your bank no Dey close for the weekend?

Tinnubu I hope you’re happy now… 🤦

POS merchant

Na today you know 🤣

Hello everyone , I’m the bank

Just like personal chef.

Lol, argue with yourself if you think she ain’t 🤣🤣
